kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lie – kvng kruz كلمات اغاني

Loading...

o na na na e yeah
olan..
if to say na you oh, say na you oh
baby o
shey you go dey here for me
olan yeah
if to say e bad for me o baby o
shey you go dey here for me
coz i go dey here for you ah e e
say (if i lie) x6
make water carry me go
(if i lie) x4
eh eh
if to say (me i lie) x3
o na na na eh yeah
make water carry me go (if i lie) x4
make i no tell you my feelings o
me i go para, me i go vex
if i go tell you my feelings o
dem go sabi say eye don dey red
if i go tell you my feelings o
me i go para, me i go vex
if i go tell you my feelings o
yeah x3, say say yeah

say make i dumb, make i no talk o
but you baby, i like you so
anywhere you dey dema like you so
plus me i dey trip for your low waist o
i want to take care of you baby o
i want to dey for your side baby o
why you dey treat me bad o yeah yeah
why you dey treat bad o

if to say na you oh, say na you oh
baby o
shey you go dey here for me o
olan yeah
if to say e bad for me o baby o
shey you go dey here for me o
coz i go dey here for you ah e e
say (if i lie) x6
make water carry me go
(if i lie) x4
eh eh
if to say (me i lie) x3
o na na na eh yeah
make water carry me go (if i lie) x4
make i no tell you my feelings o
me i go para, me i go vex
if i go tell you my feelings o
dem go sabi say eye don dey red
if i go tell you my feelings o
me i go para, me i go vex
if i go tell you my feelings o, say say

baby je kama sere wa lo
say forever girl i go love you for life
tipe ma mo tin le e bo
but today today you go be my wife o
anytime i see your face
ah walaitalai i dey dey happy oh yeah
i want to love you gan
i want to love you gan

if to say na you oh, say na you oh
baby o
shey you go dey here for me o
if to say e bad for me o baby
shey you go dey here for me o
coz i go dey here for you ah e e
say (if i lie) x6
make water carry me go
carry me go
if to say (me i lie) x3
o na na na eh yeah
make water carry me go ooo
olan
kruz baby

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...