fvhad – abuja (osama) كلمات اغاني
[chorus]
say
me tell em’
na abuja wey i come from
issa mad ride out now
you know it
we gety fine road
so we pull up like a trap star
me tell em’
all my abuja boys no dey jonze
we dey muscle up
no problem
all dem girls too fine
say she malo
bae i want dat
[verse]
oya come make run dat
steps with the flow
make we own dat
if you bad
make you loan dat
you is a captain with your stars
you should own dat
you lit with your ride
girl, you bonified
mandem choke outside, no sweater
come make we zoom
you know abuja with the nightlifе
crocs for my legs, i’m dipping with a bad ass
prove with the principlеs
nikes on my j
she speaking 4 languages and i barely know her name
she been creeping on my sweatshirt
she tying my bandanna
ass fat, she osama
she go binladin on my game
shawty go binladin on my game
she bad, abuja
[chorus]
say
me tell em’
na abuja wey i come from
issa mad ride out now
you know it
we gety fine road
so we pull up like a trap star
me tell em’
all my abuja boys no dey jonze
we dey muscle up
no problem
all dem girls too fine
say she malo
bae i want dat
كلمات أغنية عشوائية
- 謝和弦 陳零九 玖壹壹 › 謝和弦, 陳零九 & 玖壹壹 – 每一個玩音樂的人 (feat. 玖壹壹、陳零九) كلمات اغاني
- barbra streisand › barbra streisand – loving you (with patrick wilson) كلمات اغاني
- drowning pool › drowning pool – bleed with you كلمات اغاني
- kirko bangz › kirko bangz – send me those كلمات اغاني
- emil kruse feat ka › emil kruse feat. ka – alt for længe كلمات اغاني
- jp reynolds › jp reynolds – moving mountains كلمات اغاني
- mat zo › mat zo – easy كلمات اغاني
- lartiste › lartiste – joyeux nohell كلمات اغاني
- snotkop › snotkop – raak vir my rustig كلمات اغاني
- jp reynolds › jp reynolds – i got bread كلمات اغاني