kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

zonedgod – dear piro كلمات اغاني

Loading...

(peter obi’s voice_ intro)
not at all not at all
i’m not desperate to be president
neither am i desperate to be anything
i’m desperate to see nigeria work….especially for the youths of this country

(zonedgod _ hook)

dear piro
(you don try one time
e no work)
piro
(two time e wan work)
dear piro
(you don crawl, you don walk, you wan run)
wo!
(you wan fly)
piro
“[?]”
dear piro
“[?]”
piro
(you wan try…you wan)
bro
(zonedgod _ verse)

i been one send you message on twitter wither
my spirit say make i write letter better!
my name is disgruntled nigerian youths!
but i’m going to be frank tell you the truth
i feel the target on my back and my neck in a noose
who said #endsars ended? i’ve been chuckin’ a deuce
no detergent wey go wash us you can call it a truce
forget the grammar wey dem hammer wey dem talk 4 the news
many people dey outside wey dey find food chop
coz na very few people wey dey find good job
countryman enter town him wan learn handwork
but dem sellotape him mouth chuk handcuff
2 say soft loans dey person 4 start business
no be the one wey your profit go be bank interest
really its a pity peter the state of the nation
when you look at the economy budget allocations
rapid rises in prices implication of inflation
can we mitigate the crises turnaround the situation?
start a conversation bout power generation
which year nepa no go take light for this our generation?
i get it when you say that we must learn from indonesia
china india & malaysia bangladesh marrakesh
to arrest the largesse & cost of governance
what of bandits terrorist? national security
healthcare education definitely na priority
digitalization na the future of humanity
technology going green clean energy
me i no wan sound like political fanatic
but i know that your intelligent and passionate about it
all of us dey road on this journey with you
yours truly
disgruntled nigerian youths
(zonedgod _ outro)

you don try am one time
e no work
you don try am this time
e no work
if you try am this time
e no
u fit try am next time
e fit work
e no work this time
no gock
“[?]”
one time
you wan clock
“[?]”
you wan drop
we don cry
we don try
we don
we don crawl
we don walk
we wan fly
i don high
dear piro
piro
dear piro
bro
piro
dear piro
piro
wo

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...