zhigymania – living my life كلمات اغاني
my life
living my life the way i want it to be
living your life the way you want it to be
yeah ohh
itz ur boi zhigymania
me living my life oh
me living my life, like i no send anybody
me living my life oh
me living my life, like i no go sorrow
me living my life oh
me living my life oh, like i no go borrow
from now till tomorrow
aye ma le …aye ma me oh
with so many wicked peopl, so many wicked people
wey no want make you blow
wey no want make you blow
aye ma le .aye ma le
with so many wicked people
bless me lord …me i no won fall oh
oluwa mi jowo, ma do ju ti me
ota po .but me i need money pupo
give me the grace lord,make i dey cash out always
oluwa cover me, me i no want disgrace oh
cos am higher than them, i no be there mate oh
all ther f_cking haters, make all of them dey rate oh
everyday me i dey always dey migrate
back to the day’s
back to the day’s oh
back to the day’s, wey nothing dey ooo
back to the day’s oh
back to the day’s, wey the boi dey struggle no time to bubble
me give god the glory
if no be him, wetin i for tory
truly n0body holy
me am better than dem
everyday me i gat more money, more life to live
and that’s how it’s
you living your life oh
you living your life, like you no send anybody
you living your life oh
you living your life, like you no g sorrow
you living your life oh
aye ma le …aye ma me oh
with so many wicked peopl, so many wicked people
wey no want make you blow
wey no want make you blow
aye ma le .aye ma le
with so many wicked people
aye ma le…
aye ma le oh …aye oh
كلمات أغنية عشوائية
- thousand below › thousand below – gone to me كلمات اغاني
- rockstar von › rockstar von – feeling myself كلمات اغاني
- sch › sch – marché noir كلمات اغاني
- michael schenker › michael schenker – before the devil knows you’re dead كلمات اغاني
- kenzal young › kenzal young – reasons كلمات اغاني
- the inglorious m o b › the inglorious m.o.b. – 98′ كلمات اغاني
- nathaniel cartier › nathaniel cartier – back to you كلمات اغاني
- justin huang 黄明昊 › justin huang (黄明昊) – unusually كلمات اغاني
- yellowman › yellowman – soldier take over كلمات اغاني
- kia love › kia love – waiting كلمات اغاني