zahzah – miss you كلمات اغاني
i’ve been thinking, i’ve been thinking wey my love
where my baby dey, wey i no dey see her green light
i’ve been singing, i’ve been singing oh my love
maybe when i hit the right note girl we can unite
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
oh baby ginger my life nwa
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
say baby ginger my life nwa
say baby make i tell you wetin dey my mind
e go pain me if i see you with another man
girl you light up my life like the rizla
oh you so d_mn fine with a charisma (ahn ahn!)
i’ve been to the north and south
girl na only you wey dey blow my mind
girl only you!
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
oh baby ginger my life nwa
say wanyoma
girl you scatter my head nwa
i dey miss you die ada
say baby ginger my life nwa
كلمات أغنية عشوائية
- grossstadtkind › grossstadtkind – viel zu viel كلمات اغاني
- doublecupbitch › doublecupbitch – урод (ugly) كلمات اغاني
- cash sinatra › cash sinatra – talk a lot of shit كلمات اغاني
- sajsi mc › sajsi mc – torima – rosske remix كلمات اغاني
- killa_bigboi › killa_bigboi – hazem كلمات اغاني
- the dillingers spain › the dillingers (spain) – magullado كلمات اغاني
- shaka muni › shaka muni – tute strappate كلمات اغاني
- nosgov › nosgov – nowa prośba كلمات اغاني
- phazilah rehman › phazilah rehman – here for you كلمات اغاني
- kalimah › kalimah – house of cards كلمات اغاني