yungie – pipu sha كلمات اغاني
{intro}
trouble boy yungie
pipu sha eyin eyan sha
{verse 1}
oga landlord se be ti gbowo one year
why you come dey treat all your tenants like trash i swear mehn it’s not fair
mr speaker eranti ke de fear god
te ba de house of assembly e jo ki le fe so
mr lecturer one mark lo ku kin fi gba a
but n0body dey get distinction for e course students se ti gbabge
dem no want make you go international just to die local o
make you dey under them ko de ma jaye lavi da loca
oya jejeli i live my life jejeli
mi de jale or commit felony
ex girlfriend fimile now i got beverely
mayor ginger me make i no sempeli
oya gbe body dance to the melody
gbe body dance to the melody
oloun for this inside life o ain’t no satisfaction
i don tire for their matter make dem show some action
{interlude}
pip sha 10% for my power bank you still wan help me drain am up pipu sha
mi ti fun e ni 30% otun wa fe rip me off pipu sha
boys quarters wey we dey stay you still go call efcc ha pipu sha
even my mama know say i no dey find trouble for wey i dey o pipu sha
{hook}
kasa madupe mo san bills
kasa madupe asiri tun bo
kasa madupe owo tuntun wole
kasa madupe o, kasa madupe o
{verse 2}
dem say wetin you dey do for church
ori yin ma pe ti ba ra porsche
kole fun mama ko tun yo shop
see i don’t really don’t give a f_ck
look here people go still open mouth people go still talk o
say i dey accelerate too much i need some clutch o
i no dey listen to anybody shey na by force o
trouble boy yungie e ma je kori mi touch o
fimile baby oya fimile jor
i just wan spend the money i just wanna ball o
se be form ngbayen now gbogbo yin ti n follow
loke loke lamama lo we will never fall
tracy, cynthia omoge e jaye yin ke mu chair
no matter how learned you are after all pipu go still wan be your teacher
pipu
{interlude}
pip sha 10% for my power bank you still wan help me drain am up pipu sha
mi ti fun e ni 30% otun wa fe rip me off pipu sha
boys quarters wey we dey stay you still go call efcc pipu sha
even my mama know say i no dey find trouble for wey i dey o
pipu sha
{hook}
kasa madupe mo san bills
kasa madupe asiri tun bo
kasa madupe owo tuntun wole
kasa madupe , kasa madupe
kasa madupe owo tuntun wole
kasa madupe , kasa madupe
{outro}
mo dupe
mo dupe o
kasa madupe owo tuntun wole
kasa madupe o
mayor, funwonje!
كلمات أغنية عشوائية
- toro y moi › toro y moi – high living (live) كلمات اغاني
- totem terrors › totem terrors – rocket boy كلمات اغاني
- the mission uk › the mission uk – more than this كلمات اغاني
- skew siskin › skew siskin – dead one كلمات اغاني
- hoodkenbaby › hoodkenbaby – cloudy كلمات اغاني
- curious georgie › curious georgie – eff’ me كلمات اغاني
- weddings parties anything › weddings parties anything – up for air كلمات اغاني
- almighty › almighty – fuck the police كلمات اغاني
- azure ray › azure ray – nightfall كلمات اغاني
- kk ousado › kk ousado – pernoites كلمات اغاني