kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

youngt noni – prayer request كلمات اغاني

Loading...

intro:
aye olele
i dey pray to make this money
n0body go send your mama if u no make this money

oah na na
oah na na na
youngt noni oh oh oh

verse 1:
sey many many people dan loose there life
because of corruptions we dey fight for our right
sey everything them tell us i swear sey na lie
poor man dey struggle just to get human right
sey if i talk them go talk sey i dan come
dah little stubborn boy from the dump
buh amma stand to say whatever i want
if them beef mе na dere matter not my fault

sеy politicians no dey do wetin them talk
so no come dey blame me if i too dey talk
they sey we are leaders of tomorrow, so so talk
sey person go gradge from uni, e no go see work

tears in my eyes as am singing this song
everyday i pray to god to keep me strong
cus if na for naija matter person for dan kpai oh oh ohhhh

pre chorus:
as the money no dey
na so we dey pray
make our economy pay
sey we dan too leave in vain
make them do wetin them promise us
make them do wetin them been tell us
na my prayer request oh
na beg i dey beg oh oh ohhhh

chorus:
aye olele
i dey pray to make this money
n0body go send your mama if you no make this money
aye olele
i dey pray to make this money
n0body go send your papa if you no make this money
verse 2:
adult hood them sey na scam
n0body go send you rara
if you no get this owo
if you no get this raba
i put my life in my hustle
put my trust in my father
ka eledami bami shey ohhh
yayayaaaa
cus if you no get and n0body care
if you no make am, n0body send you
egh, n0body send youuuuuu

pre chorus:
as the money no dey
na so we dey pray
make our economy pay
sey we dan too leave in vain
make them do wetin them promise us
make them do wetin them been tell us
na my prayer request oh
na beg i dey beg oh oh ohhhh

outro:
aye olele
i dey pray to make this money
n0body go send your mama if you no make this money
aye olele
n0body go send your papa
money

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...