youngt noni – mi amor كلمات اغاني
intro:
eeeeerrrrrrrr sayt
boy wey dey sing song dada
hmmm hmmmm
chorus :
mi amor
you are my baby, my queen, you are my lover
mi amor
baby let me be ur man
mi amor
you dey high me pass cokarina
mi amor
whatever you say my monalisa
verse 1:
gone are those days when i do you wrong
baby girl amma treat you better
sey girl now you make me feel inlove
e no go bad if i meet your father
amina (uwooorr woor)
putu mina (nna nnna)
s_xy girl whine your b_tt for me now
amina
putu mina
s_xy girl whine your back for me now
my doctor tell me sey
without you life is all in vain
so girl with you am sane
cause your blood girl e dey my vain
love don’t cost a dime
so am gonna bе with you for life
cause when am down, you arе my jinja
so anything for you my sunita
chorus :
mi amor
you are my baby, my queen, you are my lover
mi amor
baby let me be ur man
mi amor
(let me be your man oh)
you dey high me pass cokarina
mi amor
whatever you say my monalisa
hook:
na na na aihhh
you are my baby, my queen, you are my lover
uwoor worr wor wor wor woor
baby let me be ur man
uya na na na na
you dey high me pass cokarina
oh na na na na na
whatever you say my monalisa
outro:
uwoor wor ayaaa
youngt aih aihh
youngt noni
كلمات أغنية عشوائية
- amy holland › amy holland – how do i survive كلمات اغاني
- amy holland › amy holland – she’s on fire كلمات اغاني
- amy huff › amy huff – the rule كلمات اغاني
- amy jo johnson › amy jo johnson – puddle of grace كلمات اغاني
- amy krebs › amy krebs – i can’t make you love me كلمات اغاني
- amy lee › amy lee – baby got back كلمات اغاني
- amy lee › amy lee – breathe كلمات اغاني
- amy lee › amy lee – broken كلمات اغاني
- amy lee › amy lee – fall into you كلمات اغاني
- amy lee › amy lee – missing you كلمات اغاني