kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

young nik – agyegon كلمات اغاني

Loading...

they wan bobo me, all of these people wan bobo
they wan bobo me, all of these people wan bobo
they wan bobo me, all of these people wan bobo
they wan bobo me, all of these people wan bobo

sho kun sho tun, oya come talk wetin you go wan talk
sho kun sho tun, oya come talk wetin you go wan talk

so many snakes, so many snakes so i pray before i sleep
people wanna see me pale but they no know say i get versline
unseen, i beam
flex for two you go think say i bе twin
oh me, yes i win pocket gеt packs yeah my pocket dey gym
wetin i go do to a hater, why they wan burst my tire
haters don dey sip attaya, that be why you mennes no dey tire
king kong i dey beat my chest, i play chess while you boys play pes
i no dey barb why you boys dey vex, i get girl wey dey ease my stress

yesu
yesu
yesu
come and see your people, so many people wan body me
so many people wan body me o
yesu
yesu
yesu
come and see your people, so many people wan body me
so many people wan body me o
agye gon
agye gon
mennes dey try but we’re still on
agye gon
agye gon
mennes dey try but we’re still on
agye gon
agye gon
mennes dey try but we’re still on
agye gon
agye gon
mennes dey try but we’re still on
watch your girl she dey gallivant
say make i bite like w solider ant
she ain’t even seen my bank account
but she know i get sauce pass restaurant
min fa, your girlfriend dierrr
min fa
too big she for go dia’sa
broke boys kasa shhhhh nonfa
back in days i sip pito, if i want phone i go use ch_nko
if i wan chop i go fry kakulo
no wey i get mi’fi woo npo
heba
sho kun sho tun, oya come talk wetin you go wan talk
sho kun sho tun, oya come talk wetin you go wan talk

yesu
yesu
yesu
come and see your people, so many people wan body me
so many people wan body me o
yesu
yesu
yesu
come and see your people, so many people wan body me
so many people wan body me o
agye gon
agye gon
mennes dey try but we’re still on
agye gon
agye gon
mennes dey try but we’re still on
agye gon
agye gon
mennes dey try but we’re still on
agye gon
agye gon
mennes dey try but we’re still on

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...