kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ykb & joeboy – san siro (remix) كلمات اغاني

Loading...

intro
finito

before i begin the explanation
make – paint a picture
make i write literature
describing a future for you
joeboy pon deck
baba siwonnn

verse 1
ever since i don set my koro koro eyes on you
i knew that i will fight for you
i knew that i will partic_p_te in any competition
if the prize was you
i will go to any length to compose a sentence
that will fully capture your essence
i will spare zero expense
bеcause you get more sеnse
than bachelor degree or masters

i’m already a bachelor so ka ma ba se lo already
government don pass law already
say your love no be crime
say your love no be felony
where the marriage counselor, make e dey counsel us already
so many d_mn b_tterflies in my tummy
i wanna open up
i wanna show you off
i wanna show you
the amount of love wey i get
e fit to fill up eleven basket
e fit to fill up san siro
i could be your number one hero
till i enter casket

the amount of love wey i possess
it big pass wetin i go fit profess
it could fill up san siro
i could be your number one hero
till i enter casket

mper along
(casket, casket, casket, casket, casket, casket)

joe boy pon deck ohhhhhhhh

what be the reason
what be the action
what you dey do wey gimme satisfaction
she na your lifestyle or your fashion
or na your smile
wey dey cause attraction to me ohh
maybe one day you go come to me
if not i go run after you go after you
cos there is one this missing in my life and
i think it’s you
i can’t pretend you dey gbemidebe
shawty a ten
nothing less
you too fine
write you a cheque
body so bad
fit to make me mannerless
yes
rub my chest
rub my head
you always on my mind so how can i forget you
wetin i feel na true
it’s you it’s you it’s you

chorus
i’m already a bachelor so ka ma ba se lo already
government don pass law already
say your love no be crime
say your love no be felony
where the marriage counsellor, make e dey counsel us already
so many d_mn b_tterflies in my tummy
i wanna open up
i wanna show you off
i wanna show you

the amount of love wey i get
e fit to fill up eleven basket
e fit to fill up san siro
i could be your number one hero
till i enter casket
the amount of love wey i possess
it big pass wetin i go fit profess
it could fill up san siro
i could be your number one hero
till i enter casket
(casket, casket, casket, casket, casket, casket)
till i enter casket
(casket, casket, casket, casket, casket, casket)
till i enter casket
the amount of love wey i possess
it big pass wetin i go fit profess
my baby teach me to love she my professor
and also my mother confessor
before i begin the explanation
make – paint a picture
make i write literature
describing my future with you
yusuf baby, baba siwon

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...