kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

yinno-c – just a man كلمات اغاني

Loading...

verse 1:
every time i say i’m the man
i want to act strong like say na me be oga
sometimes i too sabi oh
i no dey do wrong shey na me be oga

i no dey hear from my mama
i no dey hear from my papa
i no dey hear from jehova
i no dey hear from my baby
i no dey hear from my lady
i only hear from the bad gang

but i want to say…

chorus:
i am just a man
i need you i am just a man
take me like i am
i need you take me like i am (x2)

verse 2:
plenty time wey i don do bad
i still dey act strong like say na me be oga
sometimes i get ego, i no dey do wrong
shey na me be oga

i no dey hear from my mama
i no dey hear from my papa
i no dey hear from jehova
i no dey hear from my baby
i no dey hear from my lady
i only hear from the bad gang

but i want to say…

chorus:
i am just a man
i need you i am just a man
take me like i am
i need you take me like i am (x2)

i need you need you i need you, i need you need you i need you (x2)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...