kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

yerima wrld – chase كلمات اغاني

Loading...

intro
the way u fine oh
pending on ur love we go stay low
baby this ur love no go pie me oh
baby come and give me good loving woa woa

chorus
na this kind love wey dry make me dey craze
na this kind love wey dey make man wan follow
for this kind love i wan cut to the chase
make another man no con dey follow
na this kind love wey dry make me dey craze
na this kind love wey dey make man wan follow
for this kind love i wan cut to the chase
make another man no con dеy follow

verse 1
your love got mе speaking words i can’t explain
pictures of you on the walls inside my brain
if i leave you girl tell me wetin i gain
am high on your love like am taking cocaine
see my love for you no go tire
girl your my only desire
see my love for you no go tire
girl your my only desire
hook
no long talk lemme cut to the chase
for your love me go run my race
make another man no come take my place
let’s drive down to miami
many girls but it’s you i see
girl your are my remedy
come give me energy

chorus
na this kind love wey dry make me dey craze
na this kind love wey dey make man wan follow
for this kind love i wan cut to the chase
make another man no con dey follow
na this kind love wey dry make me dey craze
na this kind love wey dey make man wan follow
for this kind love i wan cut to the chase
make another man no con dey follow

verse 2
girl you are my joy giver, my paink!ller
for your love baby i fit pull trigger
like otedola
get you ferraries no need to chatter uber
my baby in designers
she get the rabas
louis vuitton with the prada’s
nananananananana
hook
no long talk lemme cut to the chase
for your love me go run my race
make another man no come take my place
let’s drive down to miami
many girls but it’s you i see
girl your are my remedy
come give me energy

chorus
na this kind love wey dry make me dey craze
na this kind love wey dey make man wan follow
for this kind love i wan cut to the chase
make another man no con dey follow
na this kind love wey dry make me dey craze
na this kind love wey dey make man wan follow
for this kind love i wan cut to the chase
make another man no con dey follow

outro
the way u fine oh
pending on ur love we go stay low
baby this ur love no go pie me oh
baby come and give me good loving woa woa

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...