kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

yemmy smith – gboju كلمات اغاني

Loading...

verse 1
won fe ma mu simi lori/dem talk say i too dey
frown/won fe gbe mi mora o/dem wan run me
out of town/i no dey go,i no dey bail town/i
just dey start,i no dey make mouth/why dem dey
try run their mouth/abi na wetin my guy,i no fit
shout

hook
why you dey look me like ‘ki lo n wa nbi’/why
you dey look me like i no soji/shay na your people
come gbe mi wabi/why you dey look me like jjc/
all i want to do is live my life,no stress/why’re
you trying to give me a fight/i just try to live my
life/mind my own business/but some haters want
to give me a fight

chorus
and all my people say_gboju/and all my ladies say
_gboju/and all my people say_gboju/and all my
ladies say_gboju

verse 2
awon familete ki n tuto o/won fe try late confuse
mi/dem dey smile everytime dem dey see me/but
na envy when i turn my back/ wetin concern
agbero with overload/ i don para,i don switch to
ghost mode/dem dey try,dem dey vex but dem
no fit see me/and they wonder why oluwa just dey
bless me
hook
why you dey look me like ‘ki lo n wa bi’/why you
dey look me like i no soji/shay na your people
come gbe mi wabi/why you dey look me like jjc/
all i want to do is live my life no stress,why’re you
trying to give me a fight/i just try to live my life
mind my own business/but some haters want to
give me a fight

chorus
and all my people say_gboju,and all my ladies say_
gboju/and all my people say_gboju/and all my
ladies say_gboju

bridge
ogun orun a so kale o/so kale o/seni keni to ba
ni a o ni debe o/ni debe o (2ce)

chorus
and all my people say_gboju/and all my ladies
say_gboju
till fades…

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...