kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

yemi sax – i no be ashawo كلمات اغاني

Loading...

still the peace ambassador yemi sax
hey
this how we do it
sax records
this how we do it right here
this sporty club y’all
this sporty club y’all
you don see me coming
because you see me in the club
as i dey sip my drink
friday to sunday
chilling with my chicks
you go come to dey start to dey hear my addition
a reality
i’ve been at my chick’s
because i don dey run with big big boys
we don dey deal with big big bucks
too many [?]
e no mean say, i be ashawo
i no be ashawo
i no be ashawo
i no be ashawo
i no be ashawo
na you be ashawo
na you be ashawo
na you be ashawo
na you be ashawo
as i step into the club, all the boys dem dеy hide
one to step, see omogеs be size
some of them are new, and some na my height
i no be playboy eh, i can beat my chest
see all the girls in the club dem dey call me honey
me sef i dey call them honey
see all the chicks in the club dem dey call me honey o
me sef i dey call them honey
my name na yemi sax, omo i don soji
i dey make all the girls to dey shake their body
all the boys in the club, make you hold your baby
make we pop champagne, make we sip some bacardi
thank god it’s friday
today na my birthday
because all the girls too dey flex eh
e no mean say, i be ashawo
because you see me in the club
as i dey sip my drink
friday to sunday
chilling with my chicks
you go come to dey start to dey hear my addition
a reality
i’ve been at my chick’s
because i don dey run with big big boys
we don dey deal with big big bucks
too many [?]
e no mean say, i be ashawo
i no be ashawo
i no be ashawo
i no be ashawo
i no be ashawo
na you be ashawo
na you be ashawo
na you be ashawo
na you be ashawo
bad belle leave me alone
me i wan floss
anyhow e be, i go carry my bros
we are una dey when i enter boss
now you dey vex, you want to boss
story don change, i don elevate
see as everybody just dey call my name
to all my fans, make we jubilate o
oh na na, oh no
if i like, i can do it like this
if i like, i can do it like that
ti ba se ba yi ara muru da
ti ba mu ba yi ara muru da
if i like, i can sing like this
if i like, i can blow my sax
ti ba se ba yi ara muru da
e no mean say yemi sax na ashawo
because you see me in the club
as i dey sip my drink
friday to sunday
chilling with my chicks
you go come to dey start to dey hear my addition
a reality
i’ve been at my chick’s
because i don dey run with big big boys
we don dey deal with big big bucks
too many [?]
e no mean say, i be ashawo
i no be ashawo (i no be ashawo)
i no be ashawo (i no be ashawo)
i no be ashawo (i no be ashawo)
i no be ashawo (i no be ashawo)
shey na you be ashawo (na you be ashawo)
why you dey call me ashawo (na you be ashawo)
e no mean say (na you be ashawo)
e no mean say (na you be ashawo)
e no mean say because i dey spend my money (i no be ashawo)
e no mean say because i dey (i no be ashawo)
e no mean say because you dey (i no be ashawo)
say e no mean say because you dey (i no be ashawo)
e no mean say because you dey (na you be ashawo)
e no mean say because you dey (na you be ashawo)
na who be ashawo? (na you be ashawo)
say na who be ashawo (na you be ashawo)
i no be ashawo
yemi sax me i no be ashawo

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...