yemi alade – kelele كلمات اغاني
from markurdi to london anywhere wey you dey say kelele
if your customer don come make you tell them to help you say kelele
oya na
eya eya
make we dey je gbadu kelele
jegbadu kelele eya
make we dey miliki kelele
if he bad today tomorrow adun kelele
my brother hustle and pray god i go do am
again
anywhere you dey
anywhere you dey
if dem ask you say how market dey
make you tell them saaaya
make you dey jegbadun kelele
baby tell ten saaay
make you dry miliki kelele
bobo bobo tell dem say
make you dry jegbadun kelele
aunty make you tell them say
make you dey miliki kelele
oya jegbadun eh
beat comes in
eh
oya bere kete bere kete bere kete bere mole bere mole
beat again (dusa)
anywhere you dey
anywhere you dey
if dem ask you say how market dey
bobo make you tell the say
make you dey jegbadun kelele
baby tell them say
make you dey miliki kelele
uncle tell them say
make you dey jegadun kelele
aunty make you tell dem say
make you dey miliki kelele
ehh
ayakata
water to wine grass to grace
make you dey jegadun kelele
from small to plenty
make you dey miliki kelele
loke loke poo
make you dey jegadun kelele
what god has put together let no man put a saunders
make you dey miliki kelele
ayakata
e don finish god go do am again
كلمات أغنية عشوائية
- awar vanderslice › awar vanderslice – spring training كلمات اغاني
- main flow › main flow – gravity escapes me كلمات اغاني
- smoove turrell › smoove turrell – play to win كلمات اغاني
- main flow › main flow – the best around كلمات اغاني
- awar vanderslice › awar vanderslice – we belong to the city كلمات اغاني
- the holy mess › the holy mess – worthless original كلمات اغاني
- dark lotus › dark lotus – price of life كلمات اغاني
- dark lotus › dark lotus – garden of evil كلمات اغاني
- the holy mess › the holy mess – vacation كلمات اغاني
- smoove turrell › smoove turrell – the clown كلمات اغاني