yemi alade – amazing grace كلمات اغاني
ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
mmm ahhhh (crocodile skin)
na your amazing grace dey jeep me going
when i’m falling over
your live dey pick me up
mmm
you know just what to do when i’m going under
you give me power
your love dey make me stronger
my mind over matter
so hot i’m hotter than lava
whose bad dem know that i’m badder
enemies dey but i still dey jaiye
i no dey tire, i came i saw and i conquered
can’t reach me you need a ladder
i’m flying high helicopter
ajee
high high hugh higher higher higher
lailailaialialaialai higher
my mind over matter
oga dé
owo oti ni kora ile
me as i dey
i swear ability over dey
as _ dey move
e dey cause gobe
big sunami
everything dey shake
my melodies
sweet pass koté
black mercedes
make i fit to reason my
my mind over matter
so hot i’m hotter than lava
whose bad dem know that i’m badder
enemies dey but i still dey jaiye
i no dey tire, i came i saw and i conquered
can’t reach me you need a ladder
i’m flying high helicopter
ajee
high high hugh higher higher higher
lailailaialialaialai higher
كلمات أغنية عشوائية
- remix › remix – take me over كلمات اغاني
- the glands › the glands – favorite american كلمات اغاني
- oddish › oddish – abalo instável (eis a porra do disco) كلمات اغاني
- audio88 › audio88 – fusionbändchen كلمات اغاني
- mcskill thapreacha › mcskill thapreacha – supernatural كلمات اغاني
- llr › llr – zarathoustra كلمات اغاني
- teen beach 2 cast › teen beach 2 cast – falling for ya كلمات اغاني
- o terno › o terno – brazil كلمات اغاني
- crazy ex girlfriend cast › crazy ex-girlfriend cast – i’m a good person كلمات اغاني
- lil mouse › lil mouse – life of a young boss كلمات اغاني