kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

yeahollie – japa كلمات اغاني

Loading...

chorus:

i’m usually right
i’m usually by your side
i’m losing my mind
i feel like i’m losing a fight
oh why, why you come dey j_pa
oh why, why you come dey j_pa

ehizzay:

i don’t want another man to take my baby from me
cause i fit craze o i fit die o
i don’t want another man to take my baby from me
cause i fit die o i fit craze o
sometimes i go do something wey you no like
sometimes i go make you feel sad and you cry
i’m sorry, baby girl i’m sorry
oh forgive me
you know say man no mean to hurt you

chorus:

i’m usually right
i’m usually by your side
i’m losing my mind
i feel like i’m losing a fight
oh why, why you come dey j_pa
oh why, why you come dey j_pa

damilfice:

you say me no dey for you but na me wey dey give you attention
you say me no care for you but i’m always there when you need somebody
anytime, my baby
when you feeling down, na me still dey come through for you my chargie
oh baby mi why you come dey do the boy like this o
if i f_ck up
abeg forgive o
i no go do am again, i promise you

chorus:

i’m usually right
i’m usually by your side
i’m losing my mind
i feel like i’m losing a fight
oh why, why you come dey j_pa
oh why, why you come dey j_pa

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...