kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

yaaro k – grind كلمات اغاني

Loading...

[intro]

huh
yaaro k makukache ei ei
aaaaa naw
boogie down is in the house

[verse 1]
young black boy nothing aget
account balance zero nothing dey for ma pocket
bro what u dey expect
poverty be threat
we stay by plan we dey live on a budget
what you know bout living on 2cedis for a day
u dey house dey chill for me hunger is bae
the songs a record afit bring em in a trey
dem master one sef money never dey
dat why we dey grind
don’t give a f__k coz its money on ma mind
man’s no dey slack see ano dey waste time
ma only good time is wen i pass time
refresh ma energy enter the street and go grind

[hook]
grind

grind like tommorow no go come
if you wake up see sun
then u get another chance bro

grind like tommorow no go come
if you wake up see sun
then u get another chance hey

grind
do it for the money money money
for the money money money
for the money money money

do it for the money money money
for the money money money
for the money money money

grind

[verse 2]

do it for the money
ma only motivation be the sound from ma tummy
fruad money drug money bro all jux be money
anakain street whether raining or sunny
see the grind ain’t funny
keezy call me atell am say a make weak ruff
he for send me some coins ano dey see top
s3nia abrabo na y3 nu jise stoway
but asey fear say if a go a go kaa for sea top
the streets hot
ti mi diyer ni sika
that ma padi dey come ma body shwee wor ber dain mi kaa
sika duro so worhor oo su min tu mi ku nipa
that be why we dey grind debidebi ebefaa
ti mmmm till aget the money ano go bed
sleep deir naah ago sleep wen am dead
dey there dey call me eye red
ago sweat for the money coz a mean am dread

[hook]
grind

grind like tommorow no go come
if you wake up see sun
then u get another chance bro

grind like tommorow no go come
if you wake up see sun
then u get another chance hey

grind
do it for the money money money
for the money money money
for the money money money

do it for the money money money
for the money money money
for the money money money

grind

[bridge]
wusuroa wondi se meni kobor sika duia na mi fruu min sii
these n_ggas think am shallow ado this for the deep
if you really think about the guap see aswear u no go sleep
you go take ur bodi enter the street
say you dey go

[hook]

grind

grind like tommorow no go come
if you wake up see sun
then u get another chance bro

grind like tommorow no go come
if you wake up see sun
then u get another chance hey

grind
do it for the money money money
for the money money money
for the money money money

do it for the money money money
for the money money money
for the money money money

grind

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...