kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

y.b.e (brainaholic) – loke كلمات اغاني

Loading...

[verse]
e don tey wey we start dey buzz
one day we go still blow up
we dey hope say make d world hear us
baba loke na ur boy dey talk ooo
eh eh eh
na ur boy dey talk ooh
eh eh eh
i say make u do am quick
do am quick
before these people mocki me
mocki me
right now dem dey feeli me
if e too tey dem go hatii me oo
ooohh ohh oh eh
make u bless me troway
plenty money today
make success come my way
ahh ahh ahh eh
make u bless me troway
plenty money today
make success come my way yeah

[hook]
oh yeah eh eh, loke eh eh
oh yeah eh eh, loke eh eh
we just dey work work no play yeah
(no play)
and someday hustle hustle go pay yeah
(e go pay)
we just dey work work no play yeah
(no play)
and someday hustle hustle go pay yeah
(e go pay)
oh yeah eh eh, loke eh eh
oh yeah eh eh, loke eh eh

verse2 :[elvis]
melo melo lamawi sho, mo
melo melo lati rii sho mo
me i no dey gum bodyi go shake body i go dey jolly sho mo
yeahh, as you dey see me, me i go dey thank god oo
if you dey feel me make you help me thank god ooo
as you dey see me, me i go dey thank god oo
anytime i see my friends, my haters, my enemies, me i go dey thank god o

[y.b.e]
the boy good, he rap die since those days
hope to get paid, one day na one day..
i fall back motivation na ma band aid..
so i stand up mah compet-tors need first aid

naso the world dey roll and roll
dey say na movie so i start to play mah role
cast the dice, you gotta be wise
you gotta work work make u clear the dirt for your eyes

i look down on ma pen now
i look up to mah god now
watin dem wan talk make we never see
i believe in god ion believe in these pharisees

haters dey bark but i hang with wolves
very soon very soon imma strike a pose
first to rap no be first to blow
very soon very soon imma strike a pose

[hook]
oh yeah eh eh, loke eh eh
oh yeah eh eh, loke eh eh
we just dey work work no play yeah
(no play)
and someday hustle hustle go pay yeah
(e go pay)
we just dey work work no play yeah
(no play)
and someday hustle hustle go pay yeah
(e go pay)
oh yeah eh eh, loke eh eh
oh yeah eh eh, loke eh eh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...