kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

wurld – press كلمات اغاني

Loading...

press lyrics
[intro]
i ain’t never make you wait, pr_nto, pr_nto
me o no go let you go, pr_nto, pr_nto (mad)

[chorus]
she no dey press
she tell me, baby, she no want stress
she got her own so she no dey press
say na my vibe wey dey make am wet
me, i no dey press
give me your loving, don’t want no stress
say many men dem dey try to press
nah, only me wey dey make her press

oh na_na_na
baby no make me go all_la_la out
press on your b_ttons all na_na_na_night
i won’t prеss your feelings
i won’t cross those lines, yeah
i know so many will tеll you lies
lie on my past so that we can divide
it’s no lie for you, i go all_la_la out
for you, anything, i go all_la_la out, yeah

[pre_chorus]
and i don’t wanna waste your time
catching my high with your vibe
giving me the signs, i’m looking in your eyes
love it when you smile and you’re giving me that whine
yeah_yeah_yeah, don’t like
wasting my time, pushing on the wrong tribe
many evil things wey my eyes don see
only thing i need is the way you make me feel, yeah
[chorus]
she no dey press
she tell me, baby, she no want stress
she got her own so she no dey press
say na my vibe wey dey make am wet
me, i no dey press
give me your loving, don’t want no stress
say many men dem dey try to press
nah, only me wey dey make her press

[post_chorus]
i ain’t never make you wait, pr_nto, pr_nto
giver her anything she want, pr_nto, pr_nto
press her b_tton, make she come, pr_nto, pr_nto
me o no go let you go, pr_nto, pr_nto
i ain’t never make you wait, pr_nto, pr_nto
giver her anything she want, pr_nto, pr_nto
press her b_tton, make she come, pr_nto, pr_nto
me o no go let you go, pr_nto, pr_nto

[verse 2]
oh na_na_na
your touch is spiritual, human_divine
the way your dey make go all_la_la out
chop all my money, go all_la_la out, yea
i need you every day by my side
if you trust me with your heart, i won’t let you cry
if you trust me with your body, i won’t let you drown
for you, anything, i go all_la_la out, yeah
[pre_chorus]
and i don’t wanna waste your time
catching my high with your vibe
giving me the signs, i’m looking in your eyes
love it when you smile and you’re giving me that whine
yeah_yeah_yeah, don’t like
wasting my time, pushing on the wrong tribe
many evil things wey my eyes don see
only thing i need is the way you make me feel, yeah

[chorus]
she no dey press
she tell me, baby, she no want stress
she got her own so she no dey press
say na my vibe wey dey make am wet
me, i no dey press
give me your loving, don’t want no stress
say many men dem dey try to press
nah, only me wey dey make her press

[post_chorus]
i ain’t never make you wait, pr_nto, pr_nto
giver her anything she want, pr_nto, pr_nto
press her b_tton, make she come, pr_nto, pr_nto
me o no go let you go, pr_nto, pr_nto
[outro]
i ain’t never make you wait, pr_nto, pr_nto (she don’t pressure me, she only let be)
giver her anything she want, pr_nto, pr_nto (where i wanna be, i never let go)
press her b_tton, make she come, pr_nto, pr_nto (stick with me, i’ll never let you go)
me o no go let you go, pr_nto, pr_nto (i never let you go, pr_nto, pr_nto)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...