kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

worlasi – way i move كلمات اغاني

Loading...

[intro: akrobeto]

we have some proverb that
if the drum face it there
you don’t hit the side and side
you have to hit the middle
pempede pa
pempede pa

[verse 1: worlasi]
be like you nor nor how den dey talk
ebi say nodey bab what adey talk
adey ma lane anever branch but still you dey stalk

dey watch ma every move
amove p3 you move shadows tins anyways bbc wossop

asee your message den ashok
but you sef
adey back dey watch you
if i mess orp rydee
ebi you naa wey go talk

you like atack
we go dirty wona body
for here you go shork

[chorus: worlasi]

(the way i move)
correct
att-tude
correct
anti so
correct
real anti so
correct) x2

[verse 2: worlasi]

check your boss in tape
if worla nodey top
den we nor nor da tape
ago fit take anybody in place but ano like the place
am efn bored am incomplete i feel like no one to compete
ah efn heat i need a beat though everyday we dey get beat. e

easy
you better breathe in
while it’s breezy
cos we nodey give in
over or even
who wey dey cos
claiming you boss
flow tyt
you better hold tyt
cos this kite might just go on auto flight
too late
i see your nose start dey water the cho i gave you was it too hot?

i was funny i was deep
i gave you everything
so tell me why atalk ma mind you sheda dey ma sh-t top

aget my message get ma people nodey need a crown to touch a crowd so go on make your stool den tap your sh-t top

trophies teasing you like toffees now you lost your course for toffees
trick or treat you nofi trick we plus your treat
go back den check your treat den make sure say you treat your treat before you start dey tweet

mm
i made you black gave you freedom
brought it back cos you need em
opened minds without seeing doors but no stab him yh bleed him

we nogo shon dey preach freedom
den go call you names underground indie
mainstream eblow up but you see

ebi sad guy den dey hung so i feed em
undisputed can’t beat him
deep within i know you crave what i be
you slaves

[bridge: worlasi]
it looked easy from afar
with all these glories
all these glories
all these fine babes in the back stage calling for me
like worla worla worla worla
easy the son of flodi
easy the son of flodi

[chorus: worlasi]

(the way i move)
correct
att-tude
correct
anti so
correct
real anti so
correct) x2

[verse 3: worlasi]
n-bi mistake make i talk am oo make i talk am again

i don’t need your f-ckn trophies to part of the game
still we dey slay
you nodey bab or make i tweet am again

you use ma name for your business you nodey hala we sef white colour theft

disrespectful muh
must be ashamed of yourselves

until you start respecting me and crew
i won’t let you and your crew rest like see the job we dey do
me den ma crew we noget sh-t sef
we still hustling through

we manage k!ll sh-t from scratch
k!ll switch we black out all shallow folks we too deep they said we too deep
now dem all start claiming to be deep
we still creep on walls and borders n now we crossing borders
and see we know it bothers you
that we made through
without going through you
ha
we lafn ho ha
like tac tac
from 92 ha
you can walk in ma shoe size
cos both sides
i k!ll it hu ha like bruce fight

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...