kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

whizzagi – sweet love كلمات اغاني

Loading...

intro :
i can’t k!ll my self o
fine boy whizzagi yeah
oh my god yeah yeah

verse 1:
oh dumebi na you dey for my head
check am check am
check and balance
amaka jo fun mi o
yawa dey i go demonstrate
problem dey i go showcase
i go do the one i sabi oh
me and you for life oh
only god go decide oh
the way you rotate oh
you dey move like tornado
i no go play you like ronaldo
you too sweet like potato
straight flight to soweto
i was born in the ghetto

chorus :
gimme your sweet love
gimme your good vibes
i no see any girl wey fine pass you
i no see any girl wеy love pass you
na me and you for life oh oh

vеrse 2
you know say i love you
you com dey use me catch cruise
out of your friends i chose you
you come dey play me deja vu
you be my oxygen you be my world
i no fit sleep when you not close by
h_llo my baby
h_llo my shawty
you got me thinking night and day ( hmm hmm hmm )

outro :
check am baby come whine for me
check am baby come dance for me
check am baby come grind for me
gimme your sweet love

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...