kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

waveboy – talku talku كلمات اغاني

Loading...

okay
waveboy, oshey
i’m the waviest

wake up in the morning
say a little prayer to jah
and i dey thank god for the life i don live so far
so far, so good
alot of things don happen o lo far
i no fit change my past
but nothing can change god’s plan, oh

’cause my people like to talk
talku, talku
anything you do they must talk
talku, talku
even people wey no dey support
when i dey struggle, struggle
ye, awon elenu gboro
dem be talku, talku

say my people like to complain
talku, talku
nothing wey you do wey dem go appreciate
shey loma ronju, ronju
but i thank for where i dey today
i’m thankful, thankful
say my people like to talk
dem be talku, talku

’cause dem be solo, solo
solo makinde elenugboro (ye_ye)
solo, solo (ah)
solo makinde elenugboro (ah)
solo, solo (ye_ye)
babatunde gbede wo koro
solo, solo
babatunde gbede wo koro

’cause i dey look you (eh)
na him make you think say you be dangbana (okay)
me i no dey feel you
i no reason your matter
i just wan f_gbana
’cause i no fit shout, yeah
i no like stress for my life
me i no dey chase clout
i just wan vibe oh

’cause my people like to talk
talku, talku
anything you do they must talk
talku, talku
even people wey no dey support
when i dey struggle, struggle
ye, awon elenu gboro
dem be talku, talku

say my people like to complain
talku, talku
nothing wey you do wey dem go appreciate
shey loma ronju, ronju
but i thank god for where i dey today
i’m thankful, thankful
say my people like to talk
dem be talku, talku (ah)

’cause dem be solo, solo
solo makinde elenugboro
solo, solo
solo makinde elenugboro
solo, solo

babatunde gbede wo koro

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...