kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

warmkid – feel كلمات اغاني

Loading...

xeno star
many many things wey i no fit tell
cause i know gan seh you be bad girl(bad girl)
you choke us girl you be damsel(damsel)
say you keep us up all night sef(night sef)
we go turn davido and sip martel
we fit lounge today make we no carry girls
we fit call you now make we snub your texts
if i dey enter your eyes make you clear me girl

shay you dey feel you dey feel you dey feel me
oya come my house make we snap pics
i been dey grind all day with my homies
say na big big price we dеy get free
any chance wey i see mе i go run pass
and na mad mad hits me i go drop now
everything go set say na just time
as my days dey fly me i no get time

amapiano i go nak them
if them block my lane i go jam them
baby me and you we choke them
when we pull on them with my lexus

say them go feel it(iye)
them go run it down
them go hold it(ah)
them go
say them go feel it
them go run it down
them go hold it(ah)
them go
xeno star

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...