kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

wan shey – serene (intro) كلمات اغاني

Loading...

[intro: wan shey]

my name is wanshey
chopchair

[verse: wan shey]

uh! no ever lef any man change your mind about your passion
just cuz nike di sell no mean say adidas dey out of fashion
the say ma flows too serious like i want announce the rapture
but i’m just another crying freeman like mark dacascos
so as to educate the mind, i had to starve the body
then feed it with fonlon, cheik anta diop and mahatma gandhi
i be say i move dough from beer investam for common sense
ngos na business now i di invest na for commonwealth
someone dem sey ma ego big, maybe na why i fat
like doctor for cardiac center, i don see all wuna heart
but all is well that ends well, na so ma repe know
my life is on track like i di travel na ngaoundere road
dis track na ele intro
make i hold myself before they start to follow me for witch like dave chappelle
i choose for write this ep now for many reasons like kamerfest
my life be about for enter rainy season. yes!
they talk sey who god bless, n0body fit curseam
like film wey e di show na for cable, n0body fit pausam
i no really take ma time for write; i had a lot to say
my social media turn be na iraq and me saddam hussein
the only things i sign are checks, i no go beg labels
like small pikin dem for dinnertime, i’m here to shake tables
the say the truth shall set you free, speak from the horse’s mouth
ma rap di separate people like ma mic na moses yi staff
positive music na the eye
i made conscious s_xy
sabiboy’s the team and i’m still the head honcho baby
na passion for me
never speaking without proof
the white man’s religion has us believe in trees without roots
hey! who send you make you cam di tempt ya man?
flows go make you cry like when you high then listen redemption song
je suis le genre de gar a fuire, demande aux moustiques
je fais plus de sons que la gifle qui a touché le coup de fally (eh)
how wuna hear dat french?
ya man di try nor?
e di show say if i no use the thing na so
i no go shine nor?
but why nor?
show sey industry na the eye nor?
pepper stone di cam na back seeing the way me i di grind nor?
hey! ma rhymes dey like nina mbunwe wey na the naked truth
cameroon dey like sajoca parked full with disabled youths
double ep, i don born twins like mimie baya
oh, wuna comot church, now na time for english choir

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...