kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

walze – vibration كلمات اغاني

Loading...

kosipressure

sing for me walze

no surrender no retreat
f_ck that sh_t
people hustle lori titi
say someday e go be
people rise people fall
life is too short o
ori mi malo dull o
wanna make it to the top
ashe sile labo waba
only god know who dey serve am
young boys turning into disaster
young girls dey teddy for the old folks to bambam
don’t let bad situation bring out the bad in you
cause the implication can be so bad for you

let it just drop on you vibration
make e do jigijigi for your body vibration
let it just drop on you vibration
make e do jigijigi for your body vibration
so many promise dem go promisе you
call their number e no go through
pеsin wey dey cry still dey see
oyo lowa paddy malo fokan si
chaque jour je prie la vie changer
pour moi et la famille
dieu me donnez
venant du bas
je me suis levé
oluwa lead my destiny no go delay
i no say life no balance
na why i no dey loose guard
i dey farabale calm down
i dey buga
wo bi mo shey shako
like say i be 2pac
dey your dey
make i dey my dey
no go use your dey disturb my dey
brother dele, aunty shade
why you carry my matter for head
like gele

let it just drop on you vibration
make e do jigijigi for your body vibration
let it just drop on you vibration
make e do jigijigi for your body vibration

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...