vvice – handcuff كلمات اغاني
vvice official oh ee
yee ee eee eee eee eeeee oo oo
ba_ba ba_ba
baba my hands up oo..
aa ee oo na na oo na na
baba, baba my hands up oo
i say remove my hancuff oo
sey be dey hold me for ransom oo
baba, baba my hands up oo
i say remove the handcuff oo
sey dem hold me for ransom oo
(up to date oo
inside the life we dey so
money dey make man craze oo
money dey make man craze oo) 2×
(see me cry ma ma ma
where you dey tubaba
why you make me suffer
why you make me suffer) 4x
(up to date oo
inside the life we dey so
money dey make man craze oo
money dey make me craze oo) 2x
see me cry ma ma ma
where you dey tubaba
why you make me suffer
why you make me suffer
baba, baba my hands up oo
i say remove my handcuff oo
say dem hold me for ransom oo
baba, baba my hands up oo
i say remove the handcuff oo
say dem hold me for ransom oo
كلمات أغنية عشوائية
- 16raheem › 16raheem – switch blade كلمات اغاني
- kelsey edwards › kelsey edwards – life in a box كلمات اغاني
- mario merola › mario merola – quatt’anne ammore كلمات اغاني
- keith kristyn getty › keith & kristyn getty – o little town of bethlehem كلمات اغاني
- dominique francis › dominique francis – la mer كلمات اغاني
- kelechief › kelechief – fine wine كلمات اغاني
- lvl paff › lvl paff – double jump كلمات اغاني
- skeptov › skeptov – tide 2 كلمات اغاني
- tale col › tale$ (col) – intocable كلمات اغاني
- leuk gevonden › leuk gevonden – ruzie in de supermarkt كلمات اغاني