viva calypso – ovuovo1 كلمات اغاني
people wey i know pass people wey know me
mama sey comot body wetin go kpai you
oh no oh no
oniovo is the grinding oo
you be black
you be blue
you be red
eje na jovuovo yooo
otaigho na the bread oo
no be blood ooo
if you leggo mumcy go cry ooo
she go cry ooo
ovuovo yo ovuovo yo oo
egwolor ovo ongod oo
ghene ovo oghene doh oo
vwe vwo ovo yo
oh oh on god on god o on god oh oh
flows… what′s up caly calypso
i don know why dem wanna bury me
i was born with a gift
and e dey worry these enemies worry the enemies
oluwa change am for them like it’s chemistry e change am
for so long have been grinding my n_gga
for so long have chasing this paper
for so long i dey hustle my n_gga
for so long for so long
have been chasing my dreams like food no dey
dem no dey wait for money cos time no dey
as we dey kpo one day
we gon blow one day
ovuovo yo ovuovo yo oo
egwolor ovo ongod oo
ghene ovo oghene doh oo
vwe vwo ovo yo
oh oh on god on god o on god oh oh
ovuovo ovuovo yoo ovuovo ovuovo ovuovo
ovuovo ovuovo yoo ovuovo ovuovo ovuovo
ovuovo ovuovo yoo ovuovo ovuovo ovuovo…
كلمات أغنية عشوائية
- the yellow monkey › the yellow monkey – drastic holiday كلمات اغاني
- tab hunter › tab hunter – kiss her one time for me كلمات اغاني
- myorder nova › myorder nova – stfu كلمات اغاني
- expe expe nsive › expe (expe.nsive) – μόνοι μας 238 (monoi mas) كلمات اغاني
- anisa veseli › anisa veseli – qyqek كلمات اغاني
- apangrypiggy › apangrypiggy – outside your window كلمات اغاني
- tender gleam › tender gleam – stolen moments كلمات اغاني
- riley rock › riley! (rock) – god is asleep at the wheel and i’m locked inside the trunk كلمات اغاني
- des oconnor › des o’connor – heartaches كلمات اغاني
- cgm › cgm – out here كلمات اغاني