kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

viktune – protection كلمات اغاني

Loading...

o yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah

i hope say you dey hear me well ah
na me be the guy wey dey burst medula
i make your vvip make e turn regular, say make e turn regular
baby energy no go near me never
i go dey ride till the very day my god set me out
so no matter how e be me i will not sekkle down, never never never

until i pull up in a maseratti
make everybody to dey talk about me
from ikorodu, ojo to badagry, jaiye ló to miami
so shoutout to the n_ggas wey dey still dey doubt me
i know say very soon una go start to find me
na only for online wey you go fit o search me
and that na if you get e battery

so that’s why me i dey pray for protection
cause very very soon i go dey cause tension
if them wan count mah fans them go run census
so that’s why me i dey pray for protection
cause very very soon i go dey cause tension
if them wan count mah fans them go run census

me i dey drink up
that’s the only thing in life we live for
cause i no come suffer die for this world
so abeg e call all my n_ggas make we link up
make i down some bottle for their green cup
but i go jàpá if anyone tryna disturb, jàpá jàpá from kasala
e no go bad if i pull up in a maseratti
make everybody to dey talk about me
from ikorodu, ojo to badagry, jaiye ló to miami
so shoutout to the n_ggas wey dey still dey doubt me
i know say very soon una go start to find me
na only for online wey you go fit o search me
and that na if you get e battery

so that’s why me i dey pray for protection
cause very very soon i go dey cause tension
if them wan count mah fans them go run census
so that’s why me i dey pray for protection
cause very very soon i go dey cause tension
if them wan count mah fans them go run census

aaahaaah! tunezgod, twenty_twenty_one, opór!

(mixtus on the mix)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...