kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

victor ad – red eye كلمات اغاني

Loading...

it’s kel p vibes
red eye_ye_ye
it’s victor ad na_na_na, yeah
spiritual
ah! small boy, small boy
when you call out on the beat, omo na biggie man
rough boy, rough boy
you suppose know say warri dey the back of the biggie man
hard boy, hard boy
so when it comes to the flow, i say omo na jiggy man
no vex, no vex
’cause when you see the red eye, just know say na para man
dem no know my story
no know my story, eh_eh_eh
dem only know the glory
dem only know the glory, eh_eh_eh
n0body holy
n0body holy, eh_eh_eh
so no dey talk about karma like say you self never para
if na wahala dem want, make dem talk
if na justice dem want, make dem talk
if na peace wey dem want, make dem talk
anything wey dem want, make dem talk
we no dey fear nothing, eh_eh_eh
na dem go call out something o, eh_eh
omo say we no dey fear nothing o, eh_eh
na dem go call out something o, eh_eh
oya, go ask about me eh
eh! dem think say dem stubborn
but i go show dem say my guys say we stubborn pass dem o
dem think say them wise
and i go show dem say for here their wiseness na foolishness
and ten goals to nothing
and ten goals to nothing
hope say you dey count the score
otedola with the money
otedola with the money
i will always secure the bars
small boy, small boy
when you call out on the beat, omo na biggie man
rough boy, rough boy
you suppose know say warri dey the back of the biggie man
hard boy, hard boy
so when it comes to the flow, i say omo na jiggy man
no vex, no vex
’cause when you see the red eye, just know say na para man
if na wahala dem want, make dem talk
if na justice dem want, make dem talk
if na peace wey dem want, make dem talk
anything wey dem want, make dem talk
we no dey fear nothing o, eh_eh
dem_dem go call out something o, eh_eh
omo say we no dey fear nothing o, eh_eh
na dem go call out something o, eh_eh
oya go ask about me, eh
dem no know my story
no know my story, eh_eh_eh
dem only know the glory
dem only know the glory, eh_eh_eh
n0body holy
n0body holy, eh_eh_eh
so no dey talk about karma like say you self never para

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...