kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

victor ad feat. phyno – anymore كلمات اغاني

Loading...

(victor take time oh)
(take time for my house)
(them go k!ll you, k!ll you throw way for nothing)

victor, abeg leave this people, they go k!ll you oh
they ready to k!ll you well_well
yeah

your love is slow
somethin’ like a lagos traffic
girl, i dey hold up for you
and i go hold up for you
your love is focus
somethin’ i can never practice
baby girl, you too get tactics
you draw attention, you be artists
your love no focus
wahala for who no get tactics
but thanks be with god not the baptist
no dey do like say you no notice

love don’t leave here anymore, oh_ohh
say, love don’t leave her anymore, oh_ohh
say, love don’t leave here anymore
don’t go, don’t go
love don’t leave here anymore, ohh

yeah
you see, never wanna ever live my life without you
the place i wanna stay na beside you
your fire is too hot to handle
turn me into a fool because say i chop your apple
negodi, you dey show me love sor_sorm wego di
mana ago gu you come near my energy
so, get the f_ck out of my memory
wetin i never see?
wanna be your king, make you call me your opa
but, wetin i receive no be wetin i order
la ki si gbegidobi gba guy wedorka
if i begin yarn you wetin dey in my matter
shey i tell a guy say i fit die for your matter?
but after mmachorputa na asa na ubu actor
nka na reason na background another chapter
and now i know that love don’t leave you here anymore

love don’t leave here anymore
don’t go, don’t go
love don’t leave here anymore, ohh

before i talk one, you talk two
emotional blackmail, you dey cry too
i dey say “sorry” for things i no do
omo, i no get choice, i just have to
because i carry rebecca, you dey carry come
na person bill, i carry car when she carry come
oh baby, take it easy na love me i carry come
and i say “no nothing” wey me i love you

your love no focus
wahala for who no get tactics
but thanks be with god not the baptist
no dey do like say you no notice

love don’t leave here anymore, oh_ohh
say, love don’t leave her anymore, oh_ohh
say, love don’t leave here anymore
don’t go, don’t go
love don’t leave here anymore, ohh
love don’t leave here anymore

(xtraordinaire)
(ladies and gentlemen)
na person bill, i carry car when she carry come
wahala for who no get tactics
(ayy)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...