tyson noir – jeje كلمات اغاني
[verse 1]
o baby tanana
make you no do me tanana
shey you know say haters yapa
baby they wan make we scatter
eat you everyday like tuwo ch-nkafa
baby let it rain i go be your umbrella o
[pre-hook]
oh my baby o my baby ooh
promise i’ll be there when you’re all alone
sing you a symphony wey go enter body oh
and i will cover you baby when you’re cold
[hook]
baby let me love you jeje
love you tender love you jeje
baby let me love you jeje
love you tender love you jeje
baby baby love me jeje
love me tender love me jeje
baby baby love me jeje
love me tender love me jeje
[verse 2]
girl don’t keep me waiting
i need you in my bed (don’t you ever leave me lonely)
baby yeah yeah
when they see me and you dem go fear fear
inna the love game we go bench dem
to ri o sha pra pra o tu nitan
pre-hook]
oh my baby o my baby ooh
promise i’ll be there when you’re all alone
sing you a symphony wey go enter body oh
and i will cover you baby when you’re cold
[bridge]
if love na -ss-ssin
i go take the trigger
even when you in trouble
i’ll be your cover
cause your love don dey take over my head
your love don dey take over my head
[hook]
baby let me love you jeje
love you tender love you jeje
baby let me love you jeje
love you tender love you jeje
baby baby love me jeje
love me tender love me jeje
baby baby love me jeje
love me tender love me jeje
كلمات أغنية عشوائية
- demarco › demarco – my confessions كلمات اغاني
- hiroyuki sawano › hiroyuki sawano – uncontrollable كلمات اغاني
- amanda palmer edward ka spel › amanda palmer & edward ka-spel – beautiful plastic / the mall كلمات اغاني
- femdot › femdot – sovereign كلمات اغاني
- heyrocco › heyrocco – it’s always something new كلمات اغاني
- enter shikari › enter shikari – no sleep tonight – rout remix كلمات اغاني
- ter g › ter g – den duda كلمات اغاني
- adhd syndrom › adhd syndrom – polacy na wczasach كلمات اغاني
- strachy na lachy › strachy na lachy – bloody poland كلمات اغاني
- olu dara › olu dara – okra كلمات اغاني