kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

tylerriddim – squeeze tight, hold tight كلمات اغاني

Loading...

intro :
boshe wumi ni mon jaiye alaye
jaiye ori mi

do this for the girl dem wey dem like me, and love me (wo, wo)
know say me no mean to make your wifey nor nor (yeah)

verse 1 : tylerriddim
boshe wumi ni mon jaiye alaye
jaiye ori mi
boshe wumi ni mon shen bi olowo
mi o shebi talika (wo)
boshe wumi ni mon turn up from sun up to sundown
boshe wumi ni mon gbomolomo mo fin demo

but girl you make me manya
girl you make me craze
when i no get shingbaka
the baby cure my pain
now wey the money yapa
i ready burst her brain
and if we dey together
this is what i say

hook :
we go flex together
we gon jonze together
squeeze tight and hold you tight (x2)
we go dey together
we go last forever
squeeze tight and hold you tight (x2)

refrain :
your love
gimme gimme your love (x3)
cos your love better than jollof
your love
gimme gimme your love (x3)
cos your love better than jollof

verse 2 : swizay
say make i hold you down all day
say make i take your pain away
you best believe i’m here to stay
just know that i won’t run away

this love can go deeper
i’ll never deceive ya (no,no)
i’ll love you forever
so baby don’t leave my world cold

we gon stay together
loving undercover
squeeze tight and love you right (x2)

hook :
we go flex together
we gon jonze together
squeeze tight and hold you tight (x2)
we go dey together
we go last forever
it’s two thousand and hold you down
two thousand and hold you tight

refrain :
your love
gimme gimme your love (x3)
cos your love better than jollof
your love
gimme gimme your love (x3)
cos your love better than jollof

verse 3 : tylerriddim
oliver kahn
yeah she saved me
all of her love
that’s what she gave me
over everything i’ve got give you authority
and anytime you’re not around i need you close to me

mek we catch the vibe and get the feeling
finna make love while the spliff be burning
say na you wey me need in a mi life
it’s been long overdue make you come be my wifey yeah (x2)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...