tuface idibia – ihe neme كلمات اغاني
tuale tuale (tuale)
i love you…i love you
thank you…thank you
i love you
thank you thank you thank you
merci beaucoup
obrigado
gracias
dan keso
i love you
thank you
me i love the stereo
to the people on stereo
make dem people no forget o
make dem dance like sey no tomorrow
no be small thing
to be giving all the people what them wanting
cos i know you know sey this na live show
for sure e no be eenie minnie manie mo
whether from kano or from toronto
shege yaro
nothing like gidigbo
this jam that you feeling
no be beans oh
cos in one time
i go change the beat oh
abi no be change wey you want?
change is always constant
omo change your style and change your pattern
sing
ihe neme
ebelebe nya
something want to happen
and its something i cannot tell you oh
cos its something very very heavy oh
ihe neme
ebelebe nya
if there’s something you want to do
make sure that w4, you got the control
no time for story eh
no time for story
sugar na jedi o
make sure you are ready?
make you no miss something eh
no time for story
sugar na jedi eh
make sure you are ready?
make you no miss something eh
i never see anything
them never know wetin you want
them never know what wetin wan touch them
wan hit them
want follow them
no be small thing
we be giving all the people what them wanting
cos i know you know sey this na live show
for sure e no be eenie minnie manie mo
whether from kano or from toronto
shege yaro
nothing like gidigbo
this jam that you feeling
no be beans oh
cos in one time
i go change the beat oh
ihe neme
ebelebe nya
something want to happen
and its something i cannot tell you oh
cos its something very very heavy oh
ihe neme
ebelebe nya
if there’s something you want to do
make sure that w4 got the control
no time for story oh
no time for story
sugar na jedi eh
make sure you are ready?
make you no miss something
no time for story
sugar na jedi eh
make sure you are ready?
make you no miss something eh
ebelebe nya ro
ebelebe nya ro oh
ebelebe nya ro
ebelebe nya ro
ebelebe nya ro
ebelebe nya ro oh
ihe neme
ebelebe nya
something want to happen
and its something i cannot tell you oh
cos its something very very heavy oh
ihe neme
ebelebe nya
if there’s something you want to do
make sure that w4 got the control
no time for story oh
no time for story eh
sugar na jedi o
make sure you are ready eh?
make you no miss something
no time for story eh
sugar na jedi eh
make sure you are ready?
make you no miss something eh
كلمات أغنية عشوائية
- big hamus › big hamus – transparent كلمات اغاني
- jota batista › jota batista – porque te abates كلمات اغاني
- nisshoku › nisshoku – to echos from memories كلمات اغاني
- sorriso marot › sorriso marot – coração deserto / ninguém merece amar sozinho / a primeira namorada (part. ludmilla) كلمات اغاني
- eyescry › eyescry – какой сейчас этаж? (what floor is it now?) كلمات اغاني
- oni inc › oni inc. – trance كلمات اغاني
- lil towi › lil towi – big (oreo v2) كلمات اغاني
- epic rap battles of creepypasta › epic rap battles of creepypasta – herobrine vs entity 303 كلمات اغاني
- humming urban stereo › humming urban stereo – 샐러드 기념일 كلمات اغاني
- oqtay agayev › oqtay ağayev – canim bakı كلمات اغاني