tonyy moe – vanity كلمات اغاني
Loading...
i don dey feel pain, my people suffer plenty
dem no dey see road, dem no know wetin be real
this life na cycle, history just dey repeat enself
vanity pon vanity my people loose their sanity
you wey buy the first thing, na you get the oldest
all because of hunger person k!ll en family
i just dey reason am, the thing just dey sadden me
why you haffi k!ll another man for your greediness
why you haffi snitch pon the mandem you brokе the code
why you got no love inna your hеart
if you die today you leave everything behind
make you show love to be people you see around
tomorrow get belle,you no go fit abort am
كلمات أغنية عشوائية
- barrier › barrier – sublingual كلمات اغاني
- vala k prod g ada ft yani f › vala k, prod g-äda ft. yäni-f – kanin كلمات اغاني
- lil spenny › lil spenny – livin’ large كلمات اغاني
- the rubyz › the rubyz – ladies and gentlemen (karaoke) كلمات اغاني
- dan pop › dan (pop) – super lover كلمات اغاني
- julian daniel › julian daniel – lemontree كلمات اغاني
- calling the crows › calling the crows – goodbyes كلمات اغاني
- enfold darkness › enfold darkness – the test of wisdom كلمات اغاني
- south rome › south rome – late night كلمات اغاني
- theartistjade › theartistjade – retro 10’s كلمات اغاني