tonyy moe – e.g.a.e.b كلمات اغاني
moe
na na na
na na na
na na na
shebi na me dey love since
una dey use sense i don know
(know know know)
i try to fit in but my insecurities no go let me
so i tell my truth
and challenge myself to face my fears
so i fight for my freedom break from tradition
surely there must be better
struggle to see the truth
christ be my identity
no be say i no sabi
no be say i no sabi
e get as e be be woh woh woh
e get as e be be no no no
e get as e be woh woh woh
e get as e be no no no
na na na na na
na na na na na
na na na na na
na na na na na
e get as e be the matter, the matter e thick
but nothing too big for god to handle
no storm fit off this candle
nothing wey jah no fit do
mesef i get talent and i no get equivalent
and i learn from the best o
me sef i be bestest
but i dey face test
and i dey cry o
and i be lion
but n0body see me when i dey cry o
and i dey try o, when i reach outside i go smile o
i no get choice but to smile
e get as e be be woh woh woh
e get as e be be no no no
e get as e be woh woh woh
e get as e be no no no
na na na na na
na na na na na
na na na na na
na na na na na
كلمات أغنية عشوائية
- gideon youtuber › gideon (youtuber) – decked out كلمات اغاني
- 小鳥遊キアラ takanashi kiara › 小鳥遊キアラ (takanashi kiara) – sad sparks ( a sad rendition of sparks ) كلمات اغاني
- 92 91 › 92-91 – zadnja suza كلمات اغاني
- otn juice › otn juice – life different كلمات اغاني
- stars on 45 › stars on 45 – beatles/george harrison medley كلمات اغاني
- sikdope › sikdope – follow (alrt remix) كلمات اغاني
- teddy at night › teddy at night – blueberry water (st. lucia remix) كلمات اغاني
- kristian florea thcf › kristian florea & thcf – blocka كلمات اغاني
- arvman studios › arvman studios – enigma balls (enirgma barls) كلمات اغاني
- 7 minutoz › 7 minutoz – nemesis كلمات اغاني