kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

tom lash – fam كلمات اغاني

Loading...

fam
[pre_chorus]
o boy, all these people wey just dey famz
awon famz people
everybody now na famz famz famz famz
everybody famz
shey because i don
kana kana kana kana kana kana kana
awon famz people
awon awon awon famz people
set awon famz, set awon famz
awon famz people

[chorus]
monkey no dey jump who dey tail me (fam)
my f_cking head of state no dey fail me (fam)
olopa na my guy, dem dey bail me
even olosho dey try dem dey hail me (fam)
you see me with my girlfriend (you see me with my girlfriend)
i’m chilling with my goons dem (fam)
you say you wan blow you bе boko haram
as you hear kanabeatz now you con dey famz

[hook]
you con dеy famz (heeeey)
you con dey famz
you con dey famzat (heeeey)
you con dey famz
you con dey famz (heeeey)
you con dey famz
you con dey famzat (heeeey)
you con dey famz

[bridge]
awon famz people
awon awon awon famz people
awon famz people
awon famz people

[ad lib]
ya

[verse 1]
blow money fast enemy go turn fam
salah don dey come dem wan follow chop ram
meat me in the booth imma put it in a wrap
wait, where the f_ck were you before i got on the map?
when i was on the run you won’t listen to the track
now you stalk me on twitter hoping i’ll follow back?
yo, famalam, who the h_ll you wan scam
even if you jazzman, baba god pass charm
i ain’t down with the famzing, that’s a fact
i’m amazed at you damsel the way that you act
will you love smith if he wasn’t a star?
will you go out with me if i didn’t have a car?
you no gimme head because i no fit cram
shebi you don pass jamb, where your sugar daddy na?
you didn’t give a d_mn now you feeling the jam
but you ain’t got the right to be calling me fam (calling me fam)

[chorus]
monkey no dey jump who dey tail me (fam)
my f_cking head of state no dey fail me (fam)
olopa na my guy, dem dey bail me
even olosho dey try dem dey hail me (fam)
you see me with my girlfriend (you see me with my girlfriend)
i’m chilling with my goons dem (fam)
you say you wan blow you be boko haram
as you hear kanabeatz now you con dey famz

[hook]
you con dey famz
you con dey famz
you con dey famzat
you con dey famz
you con dey famz
you con dey famz
you con dey famzat
you con dey famz
(you con dey famz)
(you con dey famz)
(you con dey famzat)
(you con dey famz)
(you con dey famz)
(you con dey famz)
(famz famz famz)

[ad lib]
ya

[verse 2]
nysc babe na you i dey pamper
allawi bin dey waste everytin for hamper
february 14, shey you don dey reason val
you dey write love letter, you don turn pen pal
see dis omoge wey dey call me fam
if teddy a was g_y would he have bam bam
i’m straight to the point i don’t give a f_ck man
let the c_ck crow sam, shout out to the real fan
i’ll stick to my guns only fam i know is rap
tom lash no dey fall for no motherf_cking trap
so now you know my name, go shazam the jam
but you ain’t got the right to be calling me fam

[chorus]
monkey no dey jump who dey tail me (fam)
my f_cking head of state no dey fail me (fam)
olopa na my guy, dem dey bail me
even olosho dey try dem dey hail me (fam)
you see me with my girlfriend (you see me with my girlfriend)
i’m chilling with my goons dem (fam)
you say you wan blow you be boko haram
as you hear kanabeatz now you con dey famz

[hook]
you con dey famz
you con dey famz
you con dey famzat
you con dey famz
you con dey famz
you con dey famz
you con dey famzat
you con dey famz
(you con dey famz)
(you con dey famz)
(you con dey famzat)
(you con dey famz)
(you con dey famz)
(you con dey famz)
(you, you con , you , you con)
(ahhhhhhhh)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...