kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

tizzyblinks – peace and love كلمات اغاني

Loading...

[title:peace and love]
[intro] tizzy alpha na, am just praying for peace all around oo u no uderstand, josh no be lie oo

[verse1:tizzyblinks] am praying to god every day
ha i dey pray for peace we gat to unite on-top this case
what is the case we have to face
tor we p raying for love
we praying for peace
hopeing one day things we get so eazy
no time fight no time no beef
see dem my people dey full for street
am the boss niga
am k!lling this beat niga
tizzyblinks wisest wey dey sing niga
i pray for my dad and my mom niga
ook
me and joshblaze we storming this place
everyday we just sitdown dey pray
for showers of blessing to come our way
just one love is what we need bless
[chorus;joshblaze]make we pray for peace ooo make eh we pray for love ooo eeehhh 2* join me pray for peac and harmony enananana join me pray for peace and unity enananaananana………

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...