kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

timaya – sweet us كلمات اغاني

Loading...

hear me now
legga
as e dey sweet us, e dey pain dem
as e dey pain dem, omo, e dey sweet us
as e dey sweet us, e dey pain dem
as e dey pain dem, omo, e dey sweet us
as e dey sweet us, e dey pain dem
as e dey pain dem, omo, e dey sweet us
as e dey sweet us, e dey pain dem
as e dey pain dem, omo, e dey sweet us
everybody, whine follow me (pan pan)
girlie, dem ah whine follow me (pan pan)
steady on my mind, na money (pan pan)
i no get strength to dey keep enemies
yeah_yeah, yeah
whine up your body, get down (ayy)
no dey test me, get your body, get down
e dey sweet me when your body get down (yeah)
ginger me when your body get down
(legga)
as e dey sweet us, e dey pain dem
as e dey pain dem, omo, e dey sweet us
as e dey sweet us, e dey pain dem
as e dey pain dem, omo, e dey sweet us
as e dey sweet us, e dey pain dem
as e dey pain dem, omo, e dey sweet us
as e dey sweet us, e dey pain dem
as e dey pain dem, omo, e dey sweet us
everybody, whine follow me (pan pan)
girlie, dem ah whine follow me (pan pan)
steady on my mind, na money (pan pan)
i no get strength to dey keep enemies
yeah
me, i’m a guy from the ghetto (yeah)
i know say my life, na only me i get
i go dey ball, i no go stop, my tyre no go flat oh
if you try steal my joy, my guy you go collect oh
biriwo, shout out, shout out, shout to my maker oh_oh
na him make me i dey here
shout out, shout out to my creator
ain’t n0body wey go stop this fire
as e dey sweet us, e dey pain dem (legga)
as e dey pain dem, omo, e dey sweet us
as e dey sweet us, e dey pain dem
as e dey pain dem, omo, e dey sweet us
as e dey sweet us (ayy), e dey pain dem (ayy)
as e dey pain dem, omo, e dey sweet us
as e dey sweet us, e dey pain dem
as e dey pain dem, omo, e dey sweet us
i_don’t_care, no dey stress me with pepper body
no dey stress me, my grace, e plenty
i know they hate ’cause my money plenty
say, me sing say
i_don’t_care, no dey stress me with pepper body (i_don’t_care, no dey stress me with pepper body)
no dey stress me, my grace, e plenty (no dey stress me, my grace, e plenty)
i know they hate ’cause my money plenty (i know they hate ’cause my money plenty)
me, i sing say
(stoopid)
everybody, whine follow me (brr_brr)
legga

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...