kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

timaya – happy كلمات اغاني

Loading...

ebamiki eledami
ebamiki mamami
bamiki eledami
ebamiki babami
dance, dance, dance
and forget your sorrow
dance, dance, dance
and forget your sorrow
the person wey no get oh
n0body wanna know
to dance know, the people wanna know
dance dance dance
and forget your sorrow
dance dance dance
and forget your sorrow
everyday na god i dey praise
n0body know my name i was living in shame
see me today, na me dem dey praise
me i go school for gw_ngalada
my pocket strong kakalaka
every day i was crying yeah yeah
only god dey by my side yeah yeah
back then i was nothing yeah yeah
jehovah nisi make me something yeah yeah
ebamiki eledami
ebamiki mamami
bamiki eledami
ebamiki babami
make una dnace oh
my people dance oh
dance, dance, dance
and forget your sorrow
the person wey no get oh
n0body wanna know
to dance know, the people wanna know
dance dance dance
and forget your sorrow
dance dance dance
and forget your sorrow
see my mama
she hustle dey sell plantain oh
everyday she won make we sustain oh
ebamiki eledami
ejoki mamami
bamiki eledami
ejoki iyami
if money no dey today
money go come oh
timaya if money no dey today
money go come yafu yafu
oya stop shebai
everybody shebai
oya stop shebe
my people just shebe
(instrumentals)
oya stop shebai
everybody shebai
oya stop shebe
my people just shebe
(instrumentals)
ebamiki eledami
ebamiki mamami
bamiki eledami
ebamiki babami
dance, dance, dance
and forget your sorrow
dance, dance, dance
and forget your sorrow
the person wey no get oh
n0body wanna know
to dance know, the people wanna know
dance dance dance
and forget your sorrow
dance dance dance
and forget your sorrow

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...