tillaman feat. davido – oni reason كلمات اغاني
instrumental oni reason, reason reason oni reason
oni meaning, meaning meaning oni meaning
your back meaningful oh oh oh oh
meaningful eh eh eh eh… ebelebe
oni reason, reason reason oni reason
oni meaning, meaning meaning oni meaning
your backa na miracle oh oh oh oh
miracle eh eh eh eh… ebelebe
as we fall in we scatter the place
na the gbedu make the dey craze
oya go down low, low make money waste
biko mana omo soweto
oh my baby let us connect yeah
baby come collect eh
then i wanna press your chest yeah
make we make them vex e eh
i dey tell you eh, wetin you go collect
you dey form eh, baby no go forget
on a holiday baby you go forget
all the problems eh wey dey hold you for head
bo ti bo bo ti
asiko ni gbogbo things
bo ti bo bo ti
asiko ni gbogbo things
oni reason, reason reason oni reason
oni meaning, meaning meaning oni meaning
your back meaningful oh oh oh oh
meaningful eh eh eh eh… ebelebe
oni reason, reason reason oni reason
oni meaning, meaning meaning oni meaning
your backa na miracle oh oh oh oh
miracle eh eh eh eh… ebelebe
this your body, omo e dey worry oh
this your body, omo e dey worry oh
somebody call police, this girl want to kill person
baby girl roll it, show me say you get person
oh lekwa, olekwa olekwa
eh eh olekwa, olekwa olekwa
she want ego but she ego
baby elo? i go pay you lets go
toh bad oh, omo toh bad oh
i swear i go chop you like you be salad oh
bo ti bo bo ti
asiko ni gbogbo things
naijalyricszone
bo ti bo bo ti
asiko ni gbogbo things
oni reason, reason reason oni reason
oni meaning, meaning meaning oni meaning
your back meaningful oh oh oh oh
meaningful eh eh eh eh… ebelebe
oni reason, reason reason oni reason
oni meaning, meaning meaning oni meaning
your backa na miracle oh oh oh oh
miracle eh eh eh eh… ebelebe
كلمات أغنية عشوائية
- avioes do forro › aviões do forró – medo de reencontrar كلمات اغاني
- enrique morente › enrique morente – pequeño vals vienes كلمات اغاني
- lea mendonca › léa mendonça – sempre juntos كلمات اغاني
- talita pagliarin › talita pagliarin – viver o sobrenatural كلمات اغاني
- almir rouche › almir rouche – bloco da solidão كلمات اغاني
- tom milsom › tom milsom – indigo كلمات اغاني
- lisandro amaral › lisandro amaral – para o olhar de quem sente كلمات اغاني
- pete wylie › pete wylie – the day that margaret thatcher dies كلمات اغاني
- naruto › naruto – no rain, no rainbow كلمات اغاني
- kozi › közi – crimson star كلمات اغاني