ti’lash maroni – maye كلمات اغاني
oh na…
yeahiii…yeh
oh na na na…welcome 2 milan
hook
ai
many people living with pressure…
e gbo kini pressure ?
ai ! 2 fingers with man dem
(inhale) we dey k!lli the pressure
chorus
e gbor wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don paste my details..oga pay make i go
alaye wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don drop my details..oga pay make i go
bridge
oya
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !
verse
bros who you wan start to dey pressure
alagidi you go die for detention
cos if you no pay my money…
pay my muller
iya re n be ninu cooler
sheybi o gbo’wo tan…o fe wa j_pa
o fe ma f’owo mi gapa
omo no dulling…je kin w’ago
o ku iseju eight…awon sojo n be lenu gate
chorus
e gbor wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don paste my details..oga pay make i go
alaye wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don drop my details..oga pay make i go
bridge
oya
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan… !
kia kia oya roll me the kpoli
_________________codeine
mi o fe’jor…i don’t want any story
but roll me the kpoli…ohhhh na
ta jor shey transaction
o wa fe gbowo mi j_pa
empire, kini ka shey fun ?!!
hook
many many people living with pressure…
e gbo kini pressure ?
2 fingers with man dem
(inhale) we dey k!lli the pressure
outro
many many people living pressure
ohhh
2 fingers with the man dem
we dey sha manya
sha manya
empire mixed it !
كلمات أغنية عشوائية
- delto › delto – break shit كلمات اغاني
- kmfdm › kmfdm – hau dub كلمات اغاني
- termanology › termanology – top shotta (50 bodies 6 version) كلمات اغاني
- many artiste › many artiste – a mon tour كلمات اغاني
- x p escobar › x.p escobar – cry كلمات اغاني
- oxtekxo › oxtekxo – rich white girls كلمات اغاني
- jon marc andre endsley › jon-marc andre endsley – company كلمات اغاني
- kaspars dimiters › kaspars dimiters – klusēšana dziesmā كلمات اغاني
- diamante › diamante – when i’m not around كلمات اغاني
- fyre 02 › fyre 02 – saprotiva كلمات اغاني