ti’lash maroni – 100 كلمات اغاني
intro
lord pray for me
i know been a bad boy and uhm..
i been bad a lot more times than being good…
i pray you save me!
eh eh eh…
welcome 2 milan
eh! eh! check !
i know say i be sinner i know
what you thought, i’m from naija…not sierra leone
my people dey feel me at home…
if you don’t f_ck with me, will you leave me alone??
you mess with me…you gone!
you mistakenly mess with me..you gone!
you and your n_ggas are f_cking pr_cks to me, y’all chicken ass c_ck wey dey chew corn !
i done many sh_ts
i run many streets…you don’t brag about your sh_ts for where mеn dey sit
and lemme rеpeat! yeah lemme repeat it
nkan ti ba gbin, fimile lemme reap it!…
mo de mo po’jo kan n bo to ma wun yin la ti be simi sugbon teeeni ri pit !
e de ma be simi…e ti mor measurement already, say na 6 feet !
tear anybody for hood…dey watch, e fit be you dem go tear next
after my god and my parents…wo! omo na myself i fear next !
mehn i dey clear whatever dey mind, i no care if dey talk say im losing fans
pe mi ni beast, pe mi ni devil…but i dey control your mind like i’m lucifer
i’m on my 100
24/7, 365 i be doing this all night
they be spreading rumors bout me…know the things i do, other talks mehn it’s all lies
negativities about me….but the realers no dey doubt me
talking sh_t about me…but it’s alright
it’s alright !
yunno bro
light creates understanding
and understanding creates love, you get me ?
love creates patience, and patience creates unity
the media, the most powerful entity on earth
they create power, make innocent, guilty
to make the guilty, innocent…
that’s power !
because they control the mind of the masses…
you get that ?
and right now im tryna make no friends
i’m tryna make money
and at the same time, i fear no foe, i mean i fear n0body !
koni da fun eni ti o ni da fun!
wo…omo ale l’everybody !
كلمات أغنية عشوائية
- hardy › hardy – hate your hometown كلمات اغاني
- bagchasintee › bagchasintee – pimp talk كلمات اغاني
- jackson wang › jackson wang – pretty please كلمات اغاني
- girl band › girl band – salmon of knowledge (live at vicar street) كلمات اغاني
- the fractions › the fractions – it’s all me كلمات اغاني
- weshside mortel jigzaw › weshside, mortel & jigzaw – revenga كلمات اغاني
- eyka › eyka – where has time gone? كلمات اغاني
- kelsy karter › kelsy karter – love me or hate me كلمات اغاني
- darren luke › darren luke – love again كلمات اغاني
- andres calamaro › andrés calamaro – 100% de nada كلمات اغاني