tic tac (ghana) – fefe na efe كلمات اغاني
fefe nefe
(ghana rap)
fefe nefe
na the beauty of a woman
fefe nefe
na the beauty of a woman
no stand for table
because all the girls dem beautiful
ahan
no stand for table
because all the girls dem beautiful
ahan
dudu maradan omoge
o ti lowa repete
dudu maradan omoge
o ti lowa repete
omo pupa ye omoge
o ti lodun repete
omo pupa ye omogе
o ti lodun repete
dеm roll bakasi
because all dem body dey s_xy
dem roll bakasi
because all dem body dey s_xy
da body dey dangle
dey want put me for trouble
da body dey dangle
dey want put me for trouble
my head dey scatter
dey wan turn me to rascal
my head dey scatter
dey wan turn me to rascal
ahh tictac from ghana
tony tetuilla from naija
oya ahh tictac from ghana
tony tetuilla from naija
if you love your woman
oya jeun soke repete
if you love your woman
oya jeun soke repete
oya fefe nefe
na the beauty of a woman
moni fefe nefe
na the beauty of a woman
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
(ghana rap)
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
tictac from ghana
tony tetuilla from naija
tictac from ghana
tony tetuilla from naija
if you love your woman
oya jeun soke repete
if you love your woman
oya jeun soke repete
fefe nefe
na the beauty of a woman
fefe nefe
na the beauty of a woman
moni fefe nefe
na the beauty of a woman
fefe nefe
na the beauty of a woman
if you love your woman
oya jeun soke repete
if you love your woman
oya jeun soke repete
if you love your woman
oya jeun soke repete
moni if you love your woman
oya jeun soke repete
(till fade)
كلمات أغنية عشوائية
- berlinsky › berlinsky – take my hand كلمات اغاني
- kevinkempt › kevinkempt – keep going كلمات اغاني
- the boulevard connection › the boulevard connection – haagen-daz كلمات اغاني
- enzi › enzi – рок-звезда (rock-star) كلمات اغاني
- andrwmaars › andrwmaars – guidance كلمات اغاني
- carbonne › carbonne – ailleurs كلمات اغاني
- swift guad › swift guad – chat de gouttière كلمات اغاني
- goreshit › goreshit – the dancecore element كلمات اغاني
- lil boom › lil boom – no quirk, no life كلمات اغاني
- sec › sec – forward كلمات اغاني