thvgger vibez – shayo كلمات اغاني
different type of shayoo
ehn ehn.
when a lion roar
dom p na shayoo
chow!
shayoo na shayoo
pepper dey rest o
10 bottles waiter bring in some henny xo
i don dey feel myself like this my eye dey red o
mukutu makosa gbedu wey go make you start to dey dance awilo
roll a splif and we get high o!!
chow!
shayoo yo yo (shayo yo yo)
yo yo yo (yo yo)
shayoo yo yo (yo yo)
different type of shayoo (yo yo)
pami na shayoo (shayoo)
dom p na shayoo (shayoo)
hennessey na shayoo (shayoo)
shayoo na shayo
if you drink anyhow you go high anyhow because shayoo na shayoo
country dey scatter
we dey on the matter
brukutu gudgugun we dey shayoo
if you drink anyhow you go high anyhow because shayoo na shayoo
country dey scatter
we dey on the matter
brukutu gudgugun we dey shayoo
i needed food so i called my dealer (dealer)
we linked up in rumuokwuta
we on trips from port harcourt to lagos from abuja
we end up in kalakuta
wetin be highness without shayoo?
how you go drink coke say you don high o!
ninini nana nana nano
so tell me what am saying i don high o chow!
shayoo yo yo (shayo yo yo)
yo yo yo (yo yo)
shayoo yo yo (yo yo)
different type of shayoo (yo yo)
pami na shayoo (shayoo)
dom p na shayoo (shayoo)
hennessey na shayoo (shayoo)
shayoo na shayo
if you drink anyhow you go high anyhow because shayoo na shayoo
country dey scatter
we dey on the matter
brukutu gudgugun we dey shayoo
if you drink anyhow you go high anyhow because shayoo na shayoo
country dey scatter
we dey on the matter
brukutu gudgugun we dey shayoo
chow!!!
shayoo na shayoo oh! hmmm
anything wey fit gets you high na shayoo
(oh yea)
mukutu makosa shayoo wey go make you start to dey dance like awilo
oya dance to my disco (hmmmmm)
ep kemjagator
hmmmmmm
ep kemjagator
haaaaaaaa
ep kemjagator hmmmmmm
ep kemjagator.
كلمات أغنية عشوائية
- archiedos › archiedos – панк-вампир (punkvamp) كلمات اغاني
- luv resval › luv resval – inhalé كلمات اغاني
- lianie may › lianie may – date night كلمات اغاني
- karen peck new river › karen peck & new river – i’ve been broken كلمات اغاني
- name fox › name fox – sick mind كلمات اغاني
- 3umph хдчзк xd43k › 3umph & хдчзк (xd43k) – герои (heroes) كلمات اغاني
- decuma › decuma – house. كلمات اغاني
- bj the chicago kid samoht ej jackson › bj the chicago kid, samoht, & ej jackson – skin deep (remix) كلمات اغاني
- citizen fish › citizen fish – half way there كلمات اغاني
- w in k edm › w in k (edm) – waiting كلمات اغاني