kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

terry g – trowey كلمات اغاني

Loading...

trowey lyrics
ginjah oh
swagger oh eh
ohhhhhhhhhhhhh
yeeeeeee
chai free me now
i dey vex
i dey vex
i dey vex
i dey vex
i dey vex eh
oya bad belle clear for my front eh
clear for my eh
clear for my front eh
chai bad belle
trowey
trowey
wuru wuru
trowey
trowey
oshi o da
trowey
trowey
enemies
trowey
trowey
listen up
see me i no come here to play
chai me i no come to play games
chai i carry my dogodogo
i ccarry my daga
i want to come dey flame flame
chai dey wanna busrt up una enemies
chai dey want to busrt up to pieces pieces
they wanna burn dem to hashes ___
____ go to kirikiri
oya fire burn dem round
i dey rock my thing
i dey roll up my style
i dey burn up my flame
why dem dey beef eh
why de dey yarn eh
why dem dey yanopata yanopata
chai bad belle
trowey
trowey
wuru wuru
trowey
trowey
oshi o da
trowey
trowey
enemies
trowey
trowey
bad belle clear for my front eh
ckear for my front eh
clear for my front eh
wuru wuru clear for my front eh
clear for my front eh
clear for my front eh
chai moni kini mo se
kini mo se
won bimi lere
why you dey complain complain
anything i do you dey complain complain
upon that i dey maintain maintain
chai i dey regulate regulate
am still yanananananana
arabaraa chap____
wetin i do dem eh
me i no know know know
so nothing do me after ____
chai bad belle
trowey
trowey
wuru wuru
trowey
trowey
oshi o da
trowey
trowey
enemies
trowey
trowey
enemies clear for my front eh
clear for my front eh
clear for my front eh
wuru wuru clear for my front eh
clear for my front eh
clear for my front eh
oya oya i say shout up
oya carry yopa carry a drop
oya woddy go front
i say make you pave oya make i come
chai me i go come for your front oh
me i go do as i like oh
___ give me the shayo
give me the b_tter___
oya oya parol parol parol____
see me i dey sing sing song
i dey like dem to dey craze for my song
intellectual me dey rock upon the beat
make dem to dey highre highre
oya trowey
trowey
everybody
trowey
trowey
ah oya make you
trowey
trowey
everybody
torwey
trowey
oya
oya
oya enemies clear for my front eh
clear for my front eh
oya clear for my front eh
clear for my front eh
clear for my front eh
oya ginger the ginjah
han oya ginger the ginjah
oya make we swagger the swagger
everybody make you swagger the swagger
terry g make you______

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...