kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

terry g – ori mi كلمات اغاني

Loading...

ori mi lyrics
another free style
is a free style
free style thing you know
alapomeji eh
terry g eh
everybody eh
ori ori eh
jowo jowo
ori ori gba mi eh
i say my head eh
abeg carry me go place
wey i want to dey
listen up
sometimes in our life
we trying we hustling
we trying and we strive
but make we no fight
and make we try put sand sand
for person garri eh hi
what you gat is never what i gat
so don’t you try to cut we betting
show some love
and you’ll see sey tomorrow
god go turn and show you too eh
oya lеt us pour our holy water
oya let this peacе reign in our mind
oh mama eh
oh papa eh
i thank you eh
everybody eh
ye ori eh
abeg carry me go place
wey i want to dey
everybody eh
my head eh
abeg please carry me go place
wey i want to go
ori ori mi
apesin e
ori
ori
ori ori mi
eleda mi
ori
ori
ori
ori
itono mi
ayanmo mi
kadara mi
how am living
my proceeding
from the beginning
oh lord
na you do am so
oh lord
na you make am so
use me as an example to others
to show people sey
you are the most high
perfect any perfection in my life
show me your greatness
and your most kind
ori mi
je ki alanu kan dide
je ki okiki mi goke
ori ori eh
ef_ku me
oya touch your head eh
and prophesy positivity into your life
again
everybody hmmmm
ori ori mi
jowo jowo
olorun gbemi soke
everybody say my head eh
i say make you carry me go big big place
chai chai
obsanjo know me
fashola sef
even goodluck know me
dem pikin all their pikin know me
i swear them dey walangolo
walangolo
walangolo eh
my head eh
my head eh
everybody oya touch your head eh
and prophesy positivity to your life
again
everybody say ori mi
ori mi eh
ori mi eh ah ah ah
oh no no no
abeg carry me go up
carry me go up eh
oh my god
you know sey and we trying
and we showing love dey go
oh my god
i done serve before
so as i be as a master ___
oya make you dey cast am go
chai oh no no no no
eye meme me me me
i say am am king kong
wey dey sing song
wey dey rock up iin the club
and everybody dey want to
dey ginjah the swagger dey go
oh no no si lala
wo si wo si lala si lala
ori mi ye
my head eh
my head eh
everybody sey ori ori eh
ah oloun jowo jowo
gbemi soke
my head eh
my head eh
my head eh ah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...