kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

terry g – ma life كلمات اغاني

Loading...

this is my life so make i live am
the way i like
so tell them to leave me alone
leave me alone oh
see one thing that happen in life
is when you progress and people
start to vex
dem go want to put you
for the distress
this same people wey
be sey una dey flex
no forget sey na for midnight una
don start to dey hustle for street
to make money
i still dey wonder why pеople
dey jealous mе
tell them to free me free me
is enough
no make jealousy lead you to do
wetin you no won do
na true talk i dey tell you
obey it is for your own good
cos padi mi ika oda
ma ma soro oloro layi da o
no waste time wey you suppose
take do better thing talk about me
cos it my life
anything wey dem like make dem talk
anything wey dem like make dem do
is my life its my life
anything wey dem like make dem yarn
even if dem like make dem talk
is my life
anything wey dem like make dem talk
anything wey dem like make dem do
is gonna be alright
anything you do for your man
good or bad e get god
see dem see you dey trek yesterday
like today wey you buy car
all of dem dey vex
ehn ehn
you go dey stay face to face
but now wey you build house
all of dem dey crazy
but i com sey dem dey craze for you
and dem go still come your party
and chop your food
dem go smile and laugh with you
for your back dem go yinmu yinmu
call you fool
this kind paddy i no want eh
mi o fe ore tii o da o
get to the positive life oh
no talk bad thing about your friend oh
my brother una never hear sey
the good thing you do reflect eh
the time wey you suppose to dey
talk about use it
cos its my life
anything wey dem like make dem talk
anything wey dem like make dem do
its my life
anything wey dem like make dem yarn
even if dem like make dem frown
is my life
anything wey dem like make dem talk
anything wey dem like make dem do
is gonna be alright
sey anything you do for your man
you go by to get the done
anything wey dem like make dem talk
anything wey dem like make dem do
its my life
anything wey dem like make dem yarn
even if dem like make dem frown
is my life
anything wey dem like make dem talk
anything wey dem like make dem do
is gonna be alright
sey anything you do for your man
you go by to get the done
sey this kind life wey you dey live so
no matter what you do them go talk oh
but still i ask myself i be like this nau
but i don’t know
make dem leave me alone
eni ko fimi le lori stick mi
e jen saaye mi bo sey wun mi o
anything wey dem like make dem talk
anything wey dem like make dem do
its my life
anything wey dem like make dem yarn
even if dem like make dem frown
is my life
anything wey dem like make dem talk
anything wey dem like make dem do
is gonna be alright
sey anything you do for your man
you go by to get the done
anything wey dem like make dem talk
anything wey dem like make dem do
its my life
anything wey dem like make dem yarn
even if dem like make dem frown
is my life
anything wey dem like make dem talk
anything wey dem like make dem do
is gonna be alright
sey anything you do for your man
you go by to get the done
eh alright now
id ca
do good oh
do good oh
make you listen now
___ on the beat
terry g now ____
say is my life
so let me live it the way i like it oh oh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...