kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

terry g – had i known كلمات اغاني

Loading...

intro
aya ya yoh/2ce
shey u get am /2ce
dj
aya ya yoh/2ce
shey u get am /3ce

chorus
if to say i know…..
had i known
i for collect that girl number
i for collet ebele number
had i known/2ce
i for collect that girl number
i for collet ebele number
shey you get her number
brother shey you get her number
sister mi shey you get her number
aunty mi shey you get her number
i being see this fine girl oo oo oo wey gеt big yarnsh oo oo oo
shey you get her numbеr
abeg shey you get her number

verse
me wan tell you a story
in a the club when we chilling in
with my n_ggas and we thrilling
we popping champagne we dey do am our normal
thing
then suddenly, then suddenly the girl e show eh
the girl she come around she come dey show
she wyne her booty just dey jack upon the floor
s_xy girly girly give it to me more
oh na na na na
let the girl wyne it up
oh na na na na na
oh na na na
i say i let the girl flip it up
oh na na give it to me
dj
i wan change am, eh
i wan change ……
make i change am
because i dey sing yarnsh sef see as dem dey
look me

demma hypocrite look as dem dey yarn opata about me
omo dem try to criticise me
but dem no fit yarn
dem no reach my yarn and dem no reach my matter
make way
dem go run their mouth
dem go go gaga
enemies
dem go pick paper
chai see
dem go run matter
cause terry g we i wave c things
terry g me no slack upon it
for the dance floor me rate dem girl wyne it
dem girl wyne, it s_xy wyne it
for the dance floor me king upon it
you know say if you see me all of dem fear me
dem know say terry g me a king upon it
for freestyling for stafasting
see demma little boys want to size me
dem no know say terry g oversizing
that’s why me place dem because dem no blend
and i free dem because dem no gel
me i rokoto
open up your mouth like brokoto
if you roll up your mouth i go stoke your mouth
you can say what you say
you can say what you feel like
and i know, be the cook
cook up your beef i go chop your food
nothing do i’m a abitude
as long as you rhyme with me i go rhyme with you

chorus
if to say i know…..
had i known
i for collect that girl number
i for collet ebele number
had i known/2ce
i for collect that girl number
i for collet ebele number
shey you get her number
brother shey you get her number
sister mi shey you get her number
aunty mi shey you get her number
i being see this fine girl oo oo oo wey get big yarnsh oo oo oo
shey you get her number
abeg shey you get her number

verse
me wan tell you a story
in a the club when we chilling in
with my n_ggas and we thrilling
we popping champagne we dey do am our normal
thing
then suddenly, then suddenly the girl e show eh
the girl she come around she come dey show
she wyne her booty just dey jack upon the floor
s_xy girly girly give it to me more
oh na na na na
let the girl wyne it up
oh na na na na na
oh na na na
i say i let the girl flip it up
oh na na give it to me
dj
i wan change am, eh
i wan change ……
make i change am
because i dey sing yarnsh sef see as dem dey
look me

demma hypocrite look as dem dey yarn opata about me
omo dem try to criticise me
but dem no fit yarn
dem no reach my yarn and dem no reach my matter
dem go run their mouth
dem go go gaga
enemies
dem go pick paper
chai see
dem go run matter
cause terry g we i wave c things
terry g me no slack upon it
for the dancehall me rate dem girl wyne it
dem girl wyne, it s_xy wyne it
for the dancehall me king upon it
you know say if you see me all of dem fear me
dem know say terry g me a king upon it
for freestyling for stafasting
see demma little boys want to size me
dem no know say terry g oversizing
that’s why me place dem because dem no blend
and i free dem because dem no gel
me i rokoto
open up your mouth like brokoto
if you roll up your mouth i go stoke your mouth
you can say what you say
you can say what you feel like
and i know, be the cook
cook up your beef i go chop your food
nothing do i’m a abitude
as long as you rhyme with me i go rhyme with you

chorus
if to say i know…..
had i known
i for collect that girl number
i for collet ebele number
had i known/2ce
i for collect that girl number
i for collet ebele number
shey you get her number
brother shey you get her number
sister mi shey you get her number
aunty mi shey you get her number
i being see this fine girl oo oo oo wey get big yarnsh oo oo oo
shey you get her number
abeg shey you get her number

outro
terry g up on this microphone

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...