kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

terri – non-stop كلمات اغاني

Loading...

yea
ah, na this back wey shake dey ginger me oh
for my money, erima keep dancing for me oh
bang de de den den den like speed darli oh
she dey call me on the phone, put me in the zone
she dey ginger me oh

gbedu go play non_stop eh
we go party non_stop eh
ama jaye nonstop eh
kon dey shayo non_stop ah

gbedu go play non_stop eh
we go party non_stop eh
ama jaye nonstop eh
kon dey shayo non_stop ah

if you shake body oh
oh oh oh
i go spray money oh
oh oh oh
hmm eh oh

i no go let bad man to hinder me oh
bang de de den den den
erima please dance for me oh
ohh, i ready go anytime ring_ring
answer me oh
emi de lo’wo low omo girl ginger me oh

gbedu go play non_stop eh
we go party non_stop eh
ama jaye nonstop eh
kon dey shayo non_stop ah

gbedu go play non_stop eh
we go party non_stop eh
ama jaye nonstop eh
kon dey shayo non_stop ah

if you shake body oh
oh oh oh
i go spray money oh
oh oh oh

wetin them talk e no matter oh
(matter oh yea yea)
iwo sha ma jo no go bother oh
bother oh ye ye
oya oya dance awilo make you just dey go
make you weigh like kilo
na you dey choco my milo
take it down for me, ah biko

gbedu go play non_stop eh
we go party non_stop eh
ama jaye nonstop eh
kon dey shayo non_stop ah

gbedu go play non_stop eh
we go party non_stop eh
ama jaye nonstop eh
kon dey shayo non_stop ah

ko si enikan
after you ko si enikan
baby ko funmi tan
i swear i no hold
please ma dull

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...